Home Page »  W »  Wizkid
   

Grace Lyrics


Wizkid Grace

[Verse 1]
Say you no believe what my eyes done face
If I got a bad bitch, tell me all is okay
Ah dey, burn my zoot, and I run my race
And I stand, real tall, no matter what man face
So many things that my eyes done face
And I never worry 'bout what the next man say
And I keep it so cool, keep my mind real sane
Tonight

[Chorus]
Loose guard, man no fit loose guard, yeah
No dey waste time, brother no time, yeah
Money on my mind, me never waste time, yeah
My mind, my mind, oh my, oh my
This kind hammer no fit lose time
Man I no dey look nobody, feel sey i feel fine yeah
And I stand real tall and I send no one, tonight

[Post-Chorus]
Dem nuh fi run my race
Run my race, run my race
Run my, run my race
Steady I dey my lane
I say run my race
Run my race
Run my, run my race
[Verse 2]
This kind ting weh I see e don tey
Say I got a bad bitch wey wan' go away, yeah
Plenty stress, we fi make man craze
Many, many tings I dey for ghetto, no pay
Say the people dey suffer but dey smile for face
But if Starboy talk, dem say Starboy craze
But I keep it so cool and ah dey run my race
For life

[Chorus]
Loose guard, man no fit loose guard, yeah
No dey waste time, brother no time, yeah
Money on my mind, me never waste time, yeah
My mind, my mind, oh my, oh my
This kind hammer no fit lose time
Man I no dey look nobody, feel sey i feel fine yeah
And I stand real tall and I send no one, tonight

[Post-Chorus]
Dem nuh fi run my race
Run my race, run my race
Run my, run my race
Steady I dey my lane
I say run my race
Run my race
Run my, run my race
[Bridge]
Say na this kind night
Say we want no stress, we dey thank God for our lives
Say na this kind night
Hold on to me, baby no kain here
Say na this kind night
Fill up my cup, let it run over
Say na this kind night
Say we let nobody know
Say we living on the low

[Post-Chorus]
Dem nuh fi run my race
Run my race, run my race
Run my, run my race
Steady I dey my lane
I say run my race
Run my race
Run my, run my race


country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
microphone to movie star: 3 american icons who smashed box office records
Microphone To Movie Star: 3 American Icons Who Smashed Box Office Records
Evren E. - 14 Feb 2026
becky g’s anti-ice manicure ignites debate at musicares 2026
Becky G’s Anti-ice Manicure Ignites Debate At Musicares 2026
Chris Page - 31 Jan 2026
Browse: