Home Page »  W »  Wizkid
   

Final (baba Nla) Lyrics


Wizkid Final (baba Nla)


Legendary beat le le legendary beat
legendary beat le le legendary beat

I get girl for my yard wey get big big backa
wey dey make me feel amazing gal
I get one wey dey give me things i need ahhn
I get one wey dey make me feel nice
she slow, dats why I no fit leave am gal
I get one wey dey want give me kiss nd leave am aaahn

But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won
My girl wear designer, everytin wey I give am final eh e eh
I no like wahala, oh wizzy baby baba nla won
Say my gbedu is final, wen me drop everybody no dey tire eh e eh

All of d girls go do anytin for my love
All of d boys go do anytin for d money
dem dey dance to my music, dem show me love
Girls wanna touch, wanna love, dem want to love me
You knw say I gat one life, make I live am
See I don try, hustle hustle for street, I no lie
Now see me I don dey chop life eh

But my gbedu is final, d girl dem like wear designer
wizzy baby kill d beat, I no dey tire
wen d gbedu drop for the club is final oh u oh
My girl dey make me lose my mind eh
I give am wat she neeeeed
My girl dey make me lose my mind eh
anoda girl I no dey seeee

But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won
My girl wear designer, everytin wey I give am final eh r eh
I no like wahala, oh wizzybaby baba nla won
Say my gbedu is final, wen me drops everybody no dey tire eh e eh

Who's gat the key to my beemer
I say who am I, d girls dem shuga
call me d girl dem shuga, no one badder, number one no one madder
Say who's gat d key to my limo
I say who am I, d girl dem daada, call me d girl dem daada, I run everytin don daada eh ee

But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won
my girl wear designer, everytin wey I give am final eh e eh
I no like wahala, oh wizzy baby baba nla won
Say my gbedu is final, wen me drop everybody no dey tire



the digital vault: how unreleased pop albums end up on the black market
The Digital Vault: How Unreleased Pop Albums End Up On The Black Market
Evren E. - 13 Sep 2026
from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
Browse: