Home Page »  W »  Wande Coal
   
Who Born The Maga (feat. K-Switch) Lyrics

Wande Coal Who Born The Maga (feat. K-Switch)

[Intro: Wande Coal]
Mo ni
E fimile e je n jeun soke
Ati boda e je n jeun soke
Baba mama e jea jeun soke
Gbogbo yin e jowo e jea jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke

[Chorus: Wande Coal]
As God don change my water to wine
You wan come change am back to water
Wey the person wey dey think say he fit stop my shine
For your mind now I don turn to butter
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga

[Verse 1: Wande Coal]
Why you come dey find wetin no find you
You put your mouth for wetin no concern you
You be arsenal omo I be man you
You come dey vex because we dey outshine you
Eh
I don't want to harm you
No be threaten na the truth I dey yarn you
Before my fans go gather off handle you
You go think say na molue jam you
Eh
Omo I no dey fear you
You wanna cross my path I double dare you
Always in front but I see you in my rear view
No dey worry ‘cause I always got a clear view
Like a lion imma tame you
Like a dog imma train you
And if you misbehave imma chain you
And if i chain you na wetin you go do

[Chorus: Wande Coal]
As God don change my water to wine
You wan come change am back to water
Wey the person wey dey think say he fit stop my shine
For your mind now I don turn to butter
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga

[Verse 2: Kayswitch]
[?]
Keep on keeping it
Keep on keeping it on
Yes believe it
Swagger like a rastaman
And there's no deceiving it
The reason is
Kill em with the rhythm and we leave them with no [?]
Money green so money need for the citizens
Back off from sunlight
Back off from sunlight
Back off from sunlight

[Chorus: Wande Coal]
As God don change my water to wine
You wan come change am back to water
Wey the person wey dey think say he fit stop my shine
For your mind now I don turn to butter
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga

[Outro: Wande Coal]
E fimile e je n jeun soke
Ati boda e je n jeun soke
Baba mama e jea jeun soke
Gbogbo yin e jowo e jea jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke
Soke

the new hitmakers: how social media is rewriting the rules of music discovery
The New Hitmakers: How Social Media Is Rewriting The Rules Of Music Discovery
Chris Page - 05 Jun 2026
katy perry brings massive free concert to mexico fenapo festival
Katy Perry Brings Massive Free Concert To Mexico Fenapo Festival
Faith Thompson - 27 May 2026
john legend sets the stage on fire for the 2026 manhattan summer gala
John Legend Sets The Stage On Fire For The 2026 Manhattan Summer Gala
Sasha Mednikova - 13 May 2026
from the recording booth to the kitchen: when musicians become culinary obsessives
From The Recording Booth To The Kitchen: When Musicians Become Culinary Obsessives
Evren E. - 05 May 2026
the ultimate fashion playlist: unpacking the devil wears prada 2 soundtrack
The Ultimate Fashion Playlist: Unpacking The Devil Wears Prada 2 Soundtrack
Chris Page - 29 Apr 2026
Browse: