Home Page »  W »  Wande Coal
   

Ebelebe (feat. Wizkid) Lyrics


Wande Coal Ebelebe (feat. Wizkid)

[Intro]
P

[Chorus: Wizkid]
Ebelebe
Na your side baby girl I wan dey
All of the things wey you do I wan craze
Na me and you everything I wan dey
Heavy duty, make a nigga wan pay
If na craze, baby girl I wan craze
If na dey, baby girl I wan dey
By your side baby girl I wan dey

[Verse 1: Wizkid]
Oya jo jo jo
Girl you fine I can't take
Every day, every day, every second say na piping
We go dey, we go play, you go se
Omotena
And you know and you know say no one like me
You go tey, tey, tey, tey
I go gbe, you go gbe
Omotеna make you tell me I bе Gatsby
I no dey run for the play
We go dey, I go show you how we dey
Make you show me how you nasty

[Verse 2: Wande Coal]
Bison
Fighting
I'm a street fighter like Tyson
And I don't care what I like seeing
Me I like dark and the light skin
Girl dem sugar like Wiz yeah yeah
All dem girl that like trips yeah yeah
Most of my girls they like trees yeah yeah
All of dem girls are like me yeah yeah
[Pre-Chorus: Wande Coal]
Give me
To me
To me, to me
Gbe mi, gbe mi
Kill me
Kuku kill me
Body on me
Put it on me
Ah, really
Really, really
Bad bunny
Ba mi ni bi
Ni bi
Fun mi ni bi
Omo lo dun to yi

[Chorus: Wizkid]
Ebelebe
Na your side baby girl I wan dey
All of the things wey you do I wan craze
Na me and you everything I wan dey
Heavy duty, make a nigga wan pay
If na craze, baby girl I wan craze
If na dey, baby girl I wan dey
By your side baby girl I wan dey
[Verse 3: Wande Coal]
She want to love me by force
She say that WC wanna be yours
Na so she start to give me kisses and hugs
She say she no go ever leave me because
'Cause
Yeah she love me of course
And she know say WC na the source
She want heaven and earth and more
So I'm shooting it up to the stars

[Pre-Chorus: Wande Coal]
Give me
To me
To me, to me
Gbe mi, gbe mi
Kill me
Kuku kill me
Body on me
Put it on me
Really
Really, really
Bad bunny
Ba mi ni bi
Ni bi
Fun mi ni bi
Omo lo dun to yi

[Chorus: Wizkid]
Ebelebe
Na your side baby girl I wan dey
All of the things wey you do I wan craze
Na me and you everything I wan dey
Heavy duty, make a nigga wan pay
If na craze, baby girl I wan craze
If na dey, baby girl I wan dey
By your side baby girl I wan dey


country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
microphone to movie star: 3 american icons who smashed box office records
Microphone To Movie Star: 3 American Icons Who Smashed Box Office Records
Evren E. - 14 Feb 2026
becky g’s anti-ice manicure ignites debate at musicares 2026
Becky G’s Anti-ice Manicure Ignites Debate At Musicares 2026
Chris Page - 31 Jan 2026
Browse: