Home Page »  W »  Wande Coal
   
Come My Way Lyrics

Wande Coal Come My Way

[Intro]
[?]
Ayy

[Chorus]
I know dem no want make the money to come my way
If dem know, dem no go let the money to come my way
So I pray make dem no hear am when the money come my way
'Cause I know wetin I go do when the money come my way

[Bridge]
When, when, no shingbain
When the money no dey, omo no shingbain
When, when, no shingbain
Mo sise mi o sun, no shingbain
When, when, no shingbain
When the money no dey, omo no shingbain
When, when no shingbain
I dey double hustle

[Chorus]
I know dem no want make the money to come my way
If dem know, dem no go let the money to come my way
So I pray make dem no hear am when the money come my way
'Cause I know wetin I go do when the money come my way
[Verse]
Iya godogbo ko godogbo
Mushin ajina, mushin mo ti jina
Iya godogbo
Mo ti d'olowo
Mo ti d'olowo
Mo ti d'olowo
Na him lift me up, e no give me up
Na him send this money my way, e no give me up
I go find my way, any day I go find my way
Na God bless me my way, na Him send this money my way
Fashionista, man a pull up iniesta
Fiesta, fiesta, when I pull up, a fiesta
Ayy, fashionista, man a pull up iniesta
Fiesta, fiesta, when I pull up, a fiesta
There's a melody in our heart
In our heart, there's a melody, there's a melody
Melody in our heart
Melody in my heart, melody in my heart

[Chorus]
I know dem no want make the money to come my way
If dem know, dem no go let the money to come my way
So I pray make dem no hear am when the money come my way
'Cause I know wetin I go do when the money come my way
[Outro]
Ooh, ooh, ooh, ooh
Ooh, ooh, ooh, ooh
Ooh, ooh, ooh, ooh
Ooh, ooh, ooh, ooh

from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
Browse: