Home Page »  R »  Rema
   

Peace Of Mind Lyrics


Rema Peace Of Mind

[Intro]
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
(It's Kel P vibes)
Yeah, yeah, yeah, ah

[Chorus]
I'm looking for some peace of mind
I'm looking for some peace
I'm looking for some peace
I'm looking for some pеace of mind
Woah, woah, woah, woah
Blow up some trees tonight
Blow up some trees
I'm looking for somе peace
I'm looking for some peace of mind
Woah, woah, woah, woah, woah

[Post-Chorus]
Nobody know, nobody know
Nobody know wetin I dey face oh
Nobody know, nobody know
Nobody know wetin I dey face oh
Nobody know, nobody know
Nobody know wetin I dey see oh
Nobody know, nobody know
Nobody know wetin I dey see oh

[Verse 1]
Hmm, so many things just dey for my mind oh
Hmm, how many happiness man fit to buy oh?
Hmm, everyday man need to wake up to hustle oh
Hmm, but we no dey certain wetin go sup tomorrow
Ewe
One bottle Schnapp to cure my craze
One bottle Schnapp to cure my craze
You no fit dey this country wey you no dey craze
Gunshot no let me meditate
Hypertension fullu the place
People dey die
Police sef they go deny the case

[Chorus]
I'm looking for some peace of mind
I'm looking for some peace
I'm looking for some peace
I'm looking for some peace of mind
Woah, woah, woah, woah
Blow up some trees tonight
Blow up some trees
I'm looking for some peace
I'm looking for some peace of mind
Woah, woah, woah, woah, woah

[Verse 2]
My Mama call me say, take am easy oh
I no know wetin go ease me oh
My baby call me say, she go please me oh
No be everything be sex
And me I no dey find any pity oh
E don tey when I dey hustle oh
Dey jump from shuttle to shuttle oh
Oh, woah, woah, wah
This pain, this pain
This pain no be only my pain
Many people pain join my pain
Many people pain dey run in my vein, hmm
Many people don die in vain, hmm

[Chorus]
I'm looking for some peace of mind (I'm looking for some peace of mind)
I'm looking for some peace
I'm looking for some peace
I'm looking for some peace of mind
Woah, woah, woah, woah
Blow up some trees tonight (Blow up some trees tonight)
Blow up some trees
I'm looking for some peace
I'm looking for some peace of mind (Yeah, yeah)
Woah, woah, woah, woah, woah

[Post-Chorus]
Nobody know, nobody know (Eh-eh, I don't)
Nobody know wetin I dey face oh
Nobody know, nobody know
Nobody know wetin I dey face oh
Nobody know, nobody know
Nobody know wetin I dey see oh
Nobody know, nobody know
Nobody know wetin I dey see oh

[Outro]
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, oh
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, oh
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, oh
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Most Read Rema Lyrics
» Dumebi
» Mara
» Charm
» Bounce
» Lady


inside the canadian homes of music superstars: where hitmakers actually live, work, and reset
Inside The Canadian Homes Of Music Superstars: Where Hitmakers Actually Live, Work, And Reset
Faith Thompson - 14 Mar 2026
american pop stars with business brains: how 3 singers turned fame into real brands
American Pop Stars With Business Brains: How 3 Singers Turned Fame Into Real Brands
Evren E. - 07 Mar 2026
country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
Browse: