Home Page »  R »  Rema
   

Holiday Lyrics


Rema Holiday

[Intro]
Ob-Obah
Another banger

[Verse 1]
First you go be the bad guy
Then you go be the actor
Because I wan feed my family
Na 'im make me thief my own guy laptop
Came out alive, omo me I thank God
My money big, you go need tractor
If e be say you wan carry my weight
You go need new gym instructor
[Pre-Chorus]
Straight out of Benin
I drop "Rema - EP"
2019, they think say the gbedu go finish
My music is travelin'
From India to Asia to Berlin
The thing wey been pain me
Be say una no wan be-believe

[Chorus]
I will never forget the time wey bad belle them cast us away
Fast forward to today
Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy
Everyday say na holiday
Oya day, oya day, day, day, owey

[Verse 2]
Me and my guys wey dey chill with the kpor, kpor (Kpor, kpor)
Say we no dey bolo (Bolo)
Say my circle chekele but we go give you "Last card, check up"
Make you no hate, make you pray for the abili', abili', ability to catch up
No calculator fit count my surplus
Ema to jó mi mo nshako
Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
One hit, I go overseas
Still many people dey laugh me
But I steady believe
One favour, please
Keep my family strong for me
God I dey on my knees
[Pre-Chorus]
Straight out of Benin
I drop "Rema - EP"
2019, they think say the gbedu go finish
My music is travelin'
From India to Asia to Berlin
The thing wey been pain me
Be say una no wan be-believe

[Chorus]
I will never forget the time wey bad belle them cast us away
Fast forward to today
Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy
Everyday say na holiday
Oya day, oya day, day, day, owey

[Outro]
I will never forget the time wey bad belle them cast use away
Fast forward to today
Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy
Everyday say na holiday
Oya day, oya day, day, day, owey
Most Read Rema Lyrics
» Dumebi
» Mara
» Charm
» Bounce
» Lady
» Woman


post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
the new hitmakers: how social media is rewriting the rules of music discovery
The New Hitmakers: How Social Media Is Rewriting The Rules Of Music Discovery
Chris Page - 05 Jun 2026
katy perry brings massive free concert to mexico fenapo festival
Katy Perry Brings Massive Free Concert To Mexico Fenapo Festival
Faith Thompson - 27 May 2026
Browse: