Home Page »  R »  Rema
   

Woman Lyrics


Rema Woman

Another banger

I'm in love with plenty women
I no mind marry all of them
E no matter the shape or color
I go make sure say I must collect
I get one wey be my sponsor
I get one wey dey call me honey
One wey dey do me witchy-witchy
She dey do like Patience Ozokwor

Wole ka lo
Get in my room make you la tan
Body dey move like a python
Love wey dey give me iron
Wole ka lo
After the room to the parlour
Bend make you pose for my cannon
Love wey dey boost my iron

I too like woman
I too like woman
Me I no dey gboran
Me I no dey gboran
I too like woman
I too like woman
Me I no dey gboran
Me I no dey gbo-

Sa koloweko eh (Oweko)
Sa koloweko eh (Oweko)
Ikebe wamé jar (Jar one, jar two, jar three)
Sa koloweko eh (Oweko)
Sa koloweko eh (Oweko)
Ikebe wamé jar (Jar one, jar two, jar three)

Too many girls in my DM
Uganda to London to Benin
I pray make I no go reply them
Never to be an olobe Oo
Lobe Oo
Kpakoro back to the matter Oo
Since I dey look all your picture Oo
Girl you go finish my data Oo (Asampeteprokotomakule)

Hmm I dey see girls for my explore
Dem many wey me I adore
If they no do no be by force
Plenty wey dey wey go concur
Dey wey go concur
Enter the room gimme your phone
Make dem no go see me for blog

Wole ka lo
Get in my room make you la tan
Body dey move like a python
Love wey dey give me iron
Wole ka lo
After the room to the parlour
Bend make you pose for my cannon
Love wey dey boost my iron

I too like woman
I too like woman
Me I no dey gboran
Me I no dey gboran
I too like woman
I too like woman
Me I no dey gboran
Me I no dey gboran

I too like woman
I too like woman
Me I no dey gboran
Me I no dey gboran
I too like woman
I too like woman
Me I no dey gboran
Me I no dey gboran

Sa koloweko eh (Oweko)
Sa koloweko eh (Oweko)
Ikebe wamé jar (Jar one, jar two, jar three)
Sa koloweko eh (Oweko)
Sa koloweko eh (Oweko)
Ikebe wamé jar (Jar one, jar two, jar three)

You see, as a man
I just want to relax and be taken care of
Is it too much to ask?

I too like woman
Woman
Most Read Rema Lyrics
» Dumebi
» Mara
» Charm
» Bounce
» Lady


from the recording booth to the kitchen: when musicians become culinary obsessives
From The Recording Booth To The Kitchen: When Musicians Become Culinary Obsessives
Evren E. - 05 May 2026
the ultimate fashion playlist: unpacking the devil wears prada 2 soundtrack
The Ultimate Fashion Playlist: Unpacking The Devil Wears Prada 2 Soundtrack
Chris Page - 29 Apr 2026
behind the charts: how labels track global music trends before they go viral
Behind The Charts: How Labels Track Global Music Trends Before They Go Viral
Faith Thompson - 26 Apr 2026
the ghost in the jukebox: can ai actually write a song that makes you cry?
The Ghost In The Jukebox: Can Ai Actually Write A Song That Makes You Cry?
Sasha Mednikova - 24 Apr 2026
pop icons behind the firewall: the quiet fight for global music freedom
Pop Icons Behind The Firewall: The Quiet Fight For Global Music Freedom
Evren E. - 16 Apr 2026
Browse: