Home Page »  R »  Rema
   
Beamer (bad Boys) Lyrics

Rema Beamer (bad Boys)

[Intro]
Aye Rvssian!
Another banger

[Chorus]
African girly come and hop in my Beamer
You know me I really wanna take you for dinner
You know me I get money pass Shina Peters
For my area dem dey call me Godzilla (Godzilla)
For the boy dem, wey dey yarn patapata
If you catch am make sure say you beat am (You beat am)
If another nigga wan carry my señorita (Señorita)
I go chop am like say na semovita oh

[Bridge]
Bad boys like you, I like bad boys like you
Ouu, ya
Boys like you, I like bad boys like you
Finna give her all the touching and the loving that she need, yeah
Big backa wey dey make a bad man shout oroma
Philomena do the dirty whine for that corner
No fit to leave you for any reason

[Verse 1]
Hm-hm-hm-hm
I want to invest in your body, ah-ah ('Vest in your body, oh)
I want to invest with my money, ah-ah ('Vest with my money, oh)
You know say na you I go marry, ah-ah (You I go marry, oh)
How many pikin we go born, ah-ah
This our love no go funny, ah-ah
Me I no go play with my shawty, ah-ah
Anytime I look at your body, ah-ah
Girl you dey make me dey horny, ah-ah
Mm-mm-mm-mm-m
Shawty oh, your body make me go down low
Wetin I go do without your love oh
Oh-ah-ah-ah-ah-ah-ah
[Chorus]
African girly come and hop in my Beamer (In my Beamer oh-oh)
You know me I really wanna take you for dinner (For dinner oh-oh)
You know me I get money pass Shina Peters (Shina Peters oh-oh)
For my area dem dey call me Godzilla (Godzilla oh-oh)
For the boy dem, wey dey yarn patapata (Patapata oh-oh)
If you catch am make sure say you beat am (You beat am oh-oh)
If another nigga wan carry my señorita (Señorita oh-oh)
I go chop am like say na semovita oh

[Bridge]
Bad boys like you, I like bad boys like you
Ouu, ya
Boys like you, I like bad boys like you
Finna give her all the touching and the loving that she need, yeah
Big backa wey dey make a bad man shout oroma
Philomena do the dirty whine for that corner
No fit to leave you for any reason

[Verse 2]
Girl I go dey for you
Girl I go dey for you baby, ah-an
Craze for you
Girl I go craze for you baby ah-an
Vex for you
Why I go vex for you baby ah-an
Fool for you
I too mumu for you baby ah-an
Sister bombila
Your backa make me miss my fasting and prayer
Omotena oh
I'mma young fella
But me I fit to spend all my racks and cheddar
For you ah-an
Sister bombila
Your backa make me miss my fasting and prayer
Omotena oh
I'mma young fella
But me I fit to spend all my racks and cheddar
For you ah-an
For you ah-an
[Chorus]
African girly come and hop in my Beamer
You know me I really wanna take you for dinner
You know me I get money pass Shina Peters
For my area dem dey call me Godzilla (Godzilla)
For the boy dem, wey dey yarn patapata
If you catch am make sure say you beat am (You beat am)
If another nigga wan carry my señorita (Señorita)
I go chop am like say na semovita oh

[Outro]
Bad boys like you, I like bad boys like you
Ouu, ya
Boys like you, I like bad boys like you
Bad boys like you, I like bad boys like you
Ouu, ya
Boys like you, I like bad boys like you
Most Read Rema Lyrics
» Dumebi
» Mara
» Charm
» Bounce
» Lady
» Woman

post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
the new hitmakers: how social media is rewriting the rules of music discovery
The New Hitmakers: How Social Media Is Rewriting The Rules Of Music Discovery
Chris Page - 05 Jun 2026
katy perry brings massive free concert to mexico fenapo festival
Katy Perry Brings Massive Free Concert To Mexico Fenapo Festival
Faith Thompson - 27 May 2026
Browse: