Home Page »  R »  Rema
   

Hov Lyrics


Rema Hov

[Verse 1]
I don hustle sha
My leg don do plenty waka
E reach to call me oga
You see as my body set
E don tey when me and my guys we dey fetch water
Shoutout to my dad
I learnt my lesson, both good and bad
Eyes open, ooh la la
Nobody fit whine me for the street sha, ahh
[Chorus]
Oya just dey jekelebe
All your mates dey hustle, you dey kpenkelemes
Make you reason am sef, I go motivate you to an extent
Na you go use your own leg and the knowledge wey I help you get
If you do me evil just dey prepare for your karma nla
Pray the real ones live longer
Too many snakes under the grass
Osagie know me sha
All the prophecy I dey do am
I dey see many things wey pass una regular eyes
Whether na igbo I smoke wey dey site me for my head oh, ta-ta-ta-ta

[Verse 2]
Mavin say second quarter don dey loading
E no go tey 'til my money go billion
My neck don dey fold like Dino, ah
I no be politician, but I don dey see their kind of money
EFCC they fit dey hear me, ewo
Any legal money, once upon a time was illegal money
To my generation, I be (Hov)
I no really fit advice person for hot weather wey dey use snow
Na your body go tell you then, you go know

[Chorus]
Oya just dey jekelebe
All your mates dey hustle, you dey kpenkelemes (You dey kpenkelemes ooh)
Make you reason am sef, I go motivate you to an extent (Ehh)
Na you go use your own leg and the knowledge wey I help you get
If you do me evil just dey prepare for your karma nla (Karma nla)
Pray the real ones live longer (Live longer)
Too many snakes under the grass (Grass)
Osagie know me sha (E know)
All the prophecy I dey do am (Ahh)
I dey see many things wey pass una regular eyes
Whether na igbo I smoke wey dey site me for my head oh, ta-ta-ta-ta
Most Read Rema Lyrics
» Dumebi
» Mara
» Charm
» Bounce
» Lady
» Woman


from the recording booth to the kitchen: when musicians become culinary obsessives
From The Recording Booth To The Kitchen: When Musicians Become Culinary Obsessives
Evren E. - 05 May 2026
the ultimate fashion playlist: unpacking the devil wears prada 2 soundtrack
The Ultimate Fashion Playlist: Unpacking The Devil Wears Prada 2 Soundtrack
Chris Page - 29 Apr 2026
behind the charts: how labels track global music trends before they go viral
Behind The Charts: How Labels Track Global Music Trends Before They Go Viral
Faith Thompson - 26 Apr 2026
the ghost in the jukebox: can ai actually write a song that makes you cry?
The Ghost In The Jukebox: Can Ai Actually Write A Song That Makes You Cry?
Sasha Mednikova - 24 Apr 2026
pop icons behind the firewall: the quiet fight for global music freedom
Pop Icons Behind The Firewall: The Quiet Fight For Global Music Freedom
Evren E. - 16 Apr 2026
Browse: