Home Page »  R »  Rema
   

Egungun Lyrics


Rema Egungun

[Intro]
Another banger

[Pre-Chorus]
Don't call my phone if it's not 'bout the money oh, the money oh
I dey para if I drop gbedu, the gbedu, it must enter oh
South Africa baddie stacked in my Bentayga, omo, for later
And if you owe me money, pay me, I no fit forget my raba oh, for where?

[Chorus]
Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can't catch me slipping, egungun
Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun
[Verse]
E mi ni dollar еarner, ope oh
E mi ni water bеnder, diamond all over me oh
Tinuke, she dey dance to my gbedu oh, pawon
Ejanla oil full my dada ooh, dada oh
No go lose guard your Amex card, all my boys we go lalakulala
Bring anybody wey talk say him sabi do pass me, I do pass am
I no dey perform if I no see balance, see me, see wahala, oh
Half wey you pay fit carry many artist, except Rema oh

[Chorus]
Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can't catch me slipping, egungun
Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun

[Bridge]
Hey ebelebe-belebe-bebe (Ebelebe)
Ah, who be that girl wey dey shake ikebe? (Call am, make we for dey)
Call am, make we for dey
Big nyash, she kon get K-K-K-K, eweleke
50K dollars, use am spray, no lele
[Pre-Chorus]
Don't call my phone if it's not 'bout the money oh, the money oh
I dey para if I drop gbedu, the gbedu, it must enter oh
South Africa baddie stacked in my Bentayga, omo, for later
And if you owe me money, pay me, I no fit forget my raba oh, for where?

[Chorus]
Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can't catch me slipping, egungun
Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun

[Outro]
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun
Most Read Rema Lyrics
» Dumebi
» Mara
» Charm
» Bounce
» Lady
» Woman


the digital vault: how unreleased pop albums end up on the black market
The Digital Vault: How Unreleased Pop Albums End Up On The Black Market
Evren E. - 13 Sep 2026
from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
Browse: