Home Page »  O »  Omah Lay
   

How To Luv Lyrics


Omah Lay How To Luv

[Intro]
You know I'm just tryna have fun tonight, you know?
Ain't nobody judging anybody
Everybody is beautiful tonight
You feel me?
'Cause you know
You know

[Verse 1]
My body dey for Adamawa (Wa-wa, wa-wa, wa-wa, wa-wa)
My head e dey for jigawa (Wa-wa, wa-wa, wa-wa, woah-woah woah-woah)
My matter e full for nkom, kom, kom, kom wah
My heart carry too much ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo ah
[Chorus]
Girlie come show me how to love
We get married no divorce
It's just you and I endorse
All these diamonds ain't enough
My girlie come show me how to love
(Show me, show me, show me)
It's just you and I endorse
We get married no divorce
All these diamonds ain't enough (All thesе diamonds ain't enough)

[Verse 2]
I've been trying, shawty
Trust me, I f..ck with you
But I no bеlieve say you go fit to solve my issues
(Ah, ah-yiy, ah-yiy)
You know na kcee wey sing Limpopo
My motor Dey for Ikoku
Chop my money intoto
Omotena hit my agogo go
I know wetin dey your kom kom
If you no give me I go Kolo
I get the spirit of ashewo
Port Harcourt boy Isaac Boro

[Chorus]
Girlie come show me how to love
We get married no divorce
It's just you and I endorse
All these diamonds ain't enough (No)
My girlie come show me how to love
(Show me, show me, show me)
It's just you and I endorse
We get married no divorce
All these diamonds ain't enough (All these diamonds ain't enough)
Most Read Omah Lay Lyrics
» You
» Soso
» I
» Lo Lo


the digital vault: how unreleased pop albums end up on the black market
The Digital Vault: How Unreleased Pop Albums End Up On The Black Market
Evren E. - 13 Sep 2026
from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
Browse: