Home Page »  O »  Omah Lay
   

Free My Mind Lyrics


Omah Lay Free My Mind

[Chorus]
Free my mind, free my mind with shayo
Free my mind, free my mind with shayo
Free my mind, free my mind with shayo
Free my mind ooo, free my mind with shayo ooo

[Verse 1]
I get girl for America, she no dey ever ever let me down
I get another for Senegal, she no dey ever ever give me nack
I get another for UNILAG, that one behaves like a hoodlum
I get another for UNIPORT, see me see trouble kill a boy
Now we don bust o

[Chorus]
Free my mind, free my mind with shayo
Free my mind, free my mind with shayo
Free my mind, free my mind with shayo
Free my mind ooo, free my mind with shayo ooo

[Verse 2]
Mmm my melody e sweet pass mmmm
Mmm my energy, I fire pass motor
If shawty no go give me, I go go nack okpo
Shule boy, e bе the boss don shule boy
Cause е don bust o
[Chorus]
Free my mind, free my mind with shayo
Free my mind, free my mind with shayo
Free my mind, free my mind with shayo
Free my mind ooo, free my mind with shayo ooo

[Verse 3]
Olosho wey no fine, dem dey too like clout eeyo
People wey no get talent oyo, dem dey too sharp mouth
So I free my mind with shayo no
I free my mind with shayo ooo

[Chorus]
Free my mind, free my mind with shayo
Free my mind, free my mind with shayo
Free my mind, free my mind with shayo
Free my mind ooo, free my mind with shayo ooo
Most Read Omah Lay Lyrics
» You
» Soso
» I
» Lo Lo


the digital vault: how unreleased pop albums end up on the black market
The Digital Vault: How Unreleased Pop Albums End Up On The Black Market
Evren E. - 13 Sep 2026
from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
Browse: