Home Page »  O »  Omah Lay
   

Soso Lyrics


Omah Lay Soso

[Chorus]
Soso take my pain away
Soso take my pain (Away, away)
Soso take my pain away
Soso take my pain
Soso take my pain away
Soso take my pain
Soso take my pain away
Soso take my pain (Mad)

[Verse 1]
Ah-ah, ah-ah
All of the things them talk, I no dey hear, hear
Try wetin I do if you no dey fear, fear
One mind dey tell me to disappear, 'pear
Soso come and help me oh 'cause
I don pray, mami
I don break, commandment
I can't stay for one place
For God's sake
Oh, my dear
Come take my pain away from me, oh
[Chorus]
Soso take my pain away
Soso take my pain away (Soso, please, come take my pain away)
Soso take my pain away (Soso, Soso, Soso, Soso)
Soso take my pain away (Take my pain)

[Verse 2]
Shibiri, shibiri, shibiri
They are talking shit shibiri
Water no get enemy
'Til you fall for Oshimiri
I poto, poto my eyes
Ten shots, high rise
Touch God, I cry
Offshore, cut my
Dreadlocks
Girlie, me I don pray, maami
I don break, commandment
I can't stay for one place
For God's sake, my bae
Come and ginger me
Only you dey feel my pains
Give me vitamins wey go take these pains away
Soso, oh, Soso, Soso, oh

[Chorus]
Soso take my pain away
Soso take my pain away (Soso, please, come take my pain away)
Soso take my pain away (Soso, Soso, Soso, Soso)
Soso take my pain away (Take my pain away)
Soso take my pain away (Take my pain away)
Soso take my pain away
Soso take my pain away
Soso take my pain
Most Read Omah Lay Lyrics
» You
» I
» Lo Lo


the digital vault: how unreleased pop albums end up on the black market
The Digital Vault: How Unreleased Pop Albums End Up On The Black Market
Evren E. - 13 Sep 2026
from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
Browse: