Home Page »  M »  Magixx
   

Consistency Lyrics


Magixx Consistency

Consistency agility
Sey them be doubt my ability
But right now, sey them dey feeling me
Consistency agility
Sey them be doubt my ability
But right now, sey them dey feeling me

And all those tears I cried
Didn't know that I'll be so blessed
Brother man I feel blessed
Brother man I'm so blessed
And plenty devils in my life
Tryna make me feel less o
Tryna make I feel less
Trying to make I feel less

And nobody ooo
Nobody nobody, fit relate ooo
And nobody ooo
Nobody nobody, fit relate ooo
Na only mе know where I'm going to

Tryna hold my tears whilе I write these song
Cause plenty Dan sup wey I no fit talk
Because na me Dey for me
When nobody Dey for me
2020 was the goal
It was a sad day mama had the stroke
So many demons wey Dey fight for me souls
But I stay strong cause Baba God know
Because me know for my life
Sey me a gon be special one
So me no Dey fright
So I put in the grind and work
Tell my papa sey everything so soft ooo

Consistency agility
Sey them be doubt my ability
But right now, sey them Dey feeling me
Consistency agility
Sey them be doubt my ability
But right now, sey them Dey feeling me

And all those tears I cried
Didn't know that I'll be so blessed o
Brother man I feel blessed
Brother man I'm so blessed
And Plenty devils in my life
Tryna make me feel less o
Tryna make I feel less
Trying to make I feel less

And nobody ooo
Nobody nobody, fit relate ooo
And nobody ooo
Nobody nobody, fit relate ooo
Na only me know where I'm going to
Most Read Magixx Lyrics
» Okay
» Loyal
» Maria
» Shaye
» 4 Days
» Ori Mi


pet shop boys return to a man from the future with a new recording
Pet Shop Boys Return To A Man From The Future With A New Recording
Evren E. - 08 Oct 2026
record store day black friday 2026 brings new pressings and live rarities
Record Store Day Black Friday 2026 Brings New Pressings And Live Rarities
Evren E. - 07 Oct 2026
bowie80 programme sets out exhibitions and performances for 2027
Bowie80 Programme Sets Out Exhibitions And Performances For 2027
Evren E. - 06 Oct 2026
turnstile bring never enough to saturday night live debut
Turnstile Bring Never Enough To Saturday Night Live Debut
Evren E. - 05 Oct 2026
johnny reid announces in retrospect album and 2027 canadian theatre tour
Johnny Reid Announces In Retrospect Album And 2027 Canadian Theatre Tour
Evren E. - 28 Sep 2026
Browse: