Home Page »  M »  Magixx
   

Konibaje Lyrics


Magixx Konibaje

So many nights, so many days
Wey me I hustle steady pon repeat
Just so my mama go fit to walk again
Just sey papa go fit Dey proud of me
Me no fit stop me no fit wait
Cause it's a lot wey Dey pon me plate
If no be money matter me no Dey hear
If no be kudi matter me no Dey hear

Them know me sey me I kala
Them no fit stop my ginger
Pray make my blessing shower
Make e Dey flow like river
Kilode wa to wan kan ra
Na turn turn my nigga
Mе no really Dey bother
Causе e go sup for real

And Plenty oil Dey my head
That is all I know
Lola pe ko ni baje oshey ni mo fi bo sogo
And if I see you doing well
Sey we go chop knuckle
Plenty oil Dey my head oshey
Konibaje oshey yeah

Life is a journey you see
Can't f..ck with my energy
Cannot take my energy
Cause a man stay down and you see
Gats thank Jah for trees and more
Even if you blind you can see
E could be all gone in a blink
Omogo de Le mi
So I sip my Hennessy
And light up the place biti ishano

Them know me sey me I kala
Them no fit stop my ginger
Pray make my blessing shower
Make e Dey flow like river
Kilode wa to wan kan ra
Na turn turn my nigga
Me no really Dey bother
Cause e go sup for real

And Plenty oil Dey my head
That is all I know
Lola pe ko ni baje oshey ni mo fi bo sogo
And if I see you doing well
Sey we go chop knuckle
Plenty oil Dey my head oshey
Konibaje oshey yeah
Most Read Magixx Lyrics
» Okay
» Loyal
» Maria
» Shaye
» Alchl


fontaines d.c. set roundhouse benefit before dopamine chamber release
Fontaines D.c. Set Roundhouse Benefit Before Dopamine Chamber Release
Evren E. - 10 Oct 2026
turnstile announce free washington monument benefit show
Turnstile Announce Free Washington Monument Benefit Show
Evren E. - 09 Oct 2026
pet shop boys return to a man from the future with a new recording
Pet Shop Boys Return To A Man From The Future With A New Recording
Evren E. - 08 Oct 2026
record store day black friday 2026 brings new pressings and live rarities
Record Store Day Black Friday 2026 Brings New Pressings And Live Rarities
Evren E. - 07 Oct 2026
bowie80 programme sets out exhibitions and performances for 2027
Bowie80 Programme Sets Out Exhibitions And Performances For 2027
Evren E. - 06 Oct 2026
Browse: