Home Page »  M »  Magixx
   
Voices Lyrics

Magixx Voices

So many pain that I feel, but I still stay run it up
That's why me crack a fake smile, anytime their opinion
Some of my friend back-stab me, so nobody wey me I really trust
They tell me is it love, but it's haters that I see
Me pour a likkle chaser for my gin

'Cause many, many voices in my head
Me no fit lie, me I get many loses than my wins
So mama sey make I pour the anointing for my head
'Cause every day sey me pray to find my way
Sey me pray to find my way, nah
Many, many voices in my head
Me no fit lie, mе I get many loses than my wins
So mama sey makе I pour the anointing for my head
'Cause every day sey me pray to find my way
Sey me pray to find my way, nah

Know sey me I value my peace from the get go
Me I no dey fight, so leave my shirt ogbeni let go
I just wanna make this money, just to feed my circle
And peace to the ones wey me lost in the ghetto
So gbe trabaye
One girl, two girls melo lamagbe
Look inna the mirror, but I cannot see myself
Man take a few shots, so I can ease my pain
I cannot help myself
But I really hope I'll be fine
I'll be fine, nah
Sey me hope I'll be fine, nah

'Cause many, many voices in my head
Me no fit lie, me I get many loses than my wins
So mama sey make I pour the anointing for my head
'Cause every day sey me pray to find my way
Sey me pray to find my way, nah
Many, many voices in my head
Me no fit lie, me I get many loses than my wins
So mama sey make I pour the anointing for my head
'Cause every day sey me pray to find my way
Sey me pray to find my way, nah

'Cause many, many voices in my head
Me no fit lie, me I get many loses than my wins
So mama sey make I pour the anointing for my head
'Cause every day sey me pray to find my way
Sey me pray to find my way, nah
Most Read Magixx Lyrics
» Okay
» Loyal
» Maria
» Shaye
» Alchl

fontaines d.c. set roundhouse benefit before dopamine chamber release
Fontaines D.c. Set Roundhouse Benefit Before Dopamine Chamber Release
Evren E. - 10 Oct 2026
turnstile announce free washington monument benefit show
Turnstile Announce Free Washington Monument Benefit Show
Evren E. - 09 Oct 2026
pet shop boys return to a man from the future with a new recording
Pet Shop Boys Return To A Man From The Future With A New Recording
Evren E. - 08 Oct 2026
record store day black friday 2026 brings new pressings and live rarities
Record Store Day Black Friday 2026 Brings New Pressings And Live Rarities
Evren E. - 07 Oct 2026
bowie80 programme sets out exhibitions and performances for 2027
Bowie80 Programme Sets Out Exhibitions And Performances For 2027
Evren E. - 06 Oct 2026
Browse: