Home Page »  M »  Magixx
   

With You Lyrics


Magixx With You

Cannot deny baby girl, sey we fight and we argue
But you the one for me
You know sey you shine like the sun, girl your somebody special
With you I live my dreams
Take me to the port
Cause I'm lost in your wave
Only when we f..ck
Me I don't feel a pain
If you no fit light up the room
Then I will
Cause I wanna lay next to you when I wake

Your looking so fine
Your body like a dynamite
Your inspire my moody
My friends them say, I'm foolish
You know that look in your eye
You know it don't lie
No be sey them do mе
Your love e dan confuse mе

With you I'm okay
Okay okay, all day and all night
When you Dey by my side
With you I'm okay
Okay okay, all day and all night
When you Dey by my side
With you I'm okay

Me I'm gonna sing to you every day
Tell them, wey Dey doubt us
Make them Dey play
Give you every likkle thing that you fancy
Even if na my house rent or my car key
My baby she a baddie
Nobody badder
Baby for your case
I turny bouncer
Them want to underrate
Who be their father
You know sey me I fit die on top your matter girl
Na you I need ooo
Girl put your eyes on me oo
My baby your my fantasy
This kind love, me I never see yeah eh eh

Your looking so fine
Your body like a dynamite
Your inspire my moody
My friends them say, I'm foolish
You know that look in your eye
You know it don't lie
No be sey them do me
Your love e dan confuse me

With you I'm okay
Okay okay, all day and all night
When you Dey by my side
With you I'm okay
Okay okay, all day and all night
When you Dey by my side
With you I'm okay

Your looking so fine
Your body like a dynamite
Your inspire my moody
My friends them say, I'm foolish
You know that look in your eye
You know it don't lie
No be sey them do me
Your love e dan confuse me
Most Read Magixx Lyrics
» Okay
» Loyal
» Maria
» Shaye
» 4 Days


pet shop boys return to a man from the future with a new recording
Pet Shop Boys Return To A Man From The Future With A New Recording
Evren E. - 08 Oct 2026
record store day black friday 2026 brings new pressings and live rarities
Record Store Day Black Friday 2026 Brings New Pressings And Live Rarities
Evren E. - 07 Oct 2026
bowie80 programme sets out exhibitions and performances for 2027
Bowie80 Programme Sets Out Exhibitions And Performances For 2027
Evren E. - 06 Oct 2026
turnstile bring never enough to saturday night live debut
Turnstile Bring Never Enough To Saturday Night Live Debut
Evren E. - 05 Oct 2026
johnny reid announces in retrospect album and 2027 canadian theatre tour
Johnny Reid Announces In Retrospect Album And 2027 Canadian Theatre Tour
Evren E. - 28 Sep 2026
Browse: