Home Page »  T »  T.i Blaze
   

Wonder Lyrics


T.i Blaze Wonder

Wonder wonder wonder
I wonder wonder wonder
I wonder wonder wonder o yeah
I wonder wonder wonder
I wonder wonder wonder
I wonder wonder wonder o yeah

I wonder wetin for be my faith if I lost my faith in singing
I warned them before dem chop wetin no be their own now dem vomiting
Away from home from coast my jam all over carry league unbeaten
If success is forbidden ooo Sọ fun Pilate that am sinning Ko wa ooo
Ẹ ni komode ko wa oo
Ẹ ni komode ko wa oo
Ẹ ni komode ko wa, ko wa
Kosemose, ko mo there is something owo o, owo
Ẹ ni komode ko wa oo
Ẹ ni komode ko wa oo
Ẹ ni komode ko wa, ko wa
Kosemose, ko mọ there is something OWO O

How many songs I record in a day
Ko to di pe igboro de mi lade
How many soap I go baff in a day
Back am up with Orimolade
Mi dokita gimme confirm say
Igbo and liquor dey run for my vein
Lyalenu ma lo je nigba ti mo pada ri
**** t'ọn lọ n fi mi we
Confirm nih apart were, confirm ni, eh
Tested and trusted I got a call from Damini
From Davidi another me is a parody
Confirm mi e no dey Lag na 40g

Ani wọn ni pe ona kan o woja, o woja
Lo mu babalawo se loader, loader oo
Ona kan o woja woja oo
Lo mu babalawo difa oroorun ah
If e easy e go make am oo
You for meet am for Benz
You for meet am for mansion
Forgive and forget
E no mean we be friends
You for meet am for Benz
You for meet am for mansion
Forgive and forget
E no mean we be friends
Ani wọn ni pe ona kan o woja, o woja
Lo mu babalawo se loader, loader oo
Ona kan o woja woja oo
Lo mu babalawo se loader, loader oo
Ona kan o woja woja oo
Lo mu babalawo difa oroorun ah
If e easy e go make am oo
You for meet am for Benz
You for meet am for mansion
Forgive and forget
E no mean we be friends
You for meet am for Benz
You for meet am for mansion
Forgive and forget
E no mean we be friends

Ẹ ni komode ko wa oo
Ẹ ni komode ko wa oo
Ẹ ni komode ko wa, ko wa
Kosemose, ko mọ there is something
Owo o, OwO
Ẹ ni komode ko wa oo
Ẹ ni komode ko wa oo
Ẹ ni komode ko wa, ko wa
Ẹ ni komode ko wa oo
Ẹ ni komode ko wa oo
Ẹ ni komode ko wa, ko wa
Kosemose, ko mọ there is something owo o, owo
Ẹ ni komode ko wa oo
Ẹ ni komode ko wa oo
Ẹ ni komode ko wa, ko wa
Kosemose, ko mọ there is something OWO O
Most Read T.i Blaze Lyrics
» Kilo
» Wire
» Mario
» Try


bowie80 programme sets out exhibitions and performances for 2027
Bowie80 Programme Sets Out Exhibitions And Performances For 2027
Evren E. - 06 Oct 2026
turnstile bring never enough to saturday night live debut
Turnstile Bring Never Enough To Saturday Night Live Debut
Evren E. - 05 Oct 2026
johnny reid announces in retrospect album and 2027 canadian theatre tour
Johnny Reid Announces In Retrospect Album And 2027 Canadian Theatre Tour
Evren E. - 28 Sep 2026
the digital vault: how unreleased pop albums end up on the black market
The Digital Vault: How Unreleased Pop Albums End Up On The Black Market
Evren E. - 13 Sep 2026
from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
Browse: