Home Page »  T »  T.i Blaze
   

My Life Lyrics


T.i Blaze My Life

[Intro]
Oh no no no oh oh

[Verse 1]
Nobody want to know as e dey be, broda judgemental
Omo na you go still sort your bills, nobody send your father
Aye yi gan kope meji, omo shey you remember
Make no body pressure me, cause highness is my keeper

[Chorus]
Shebi na my life
I can't come and kill myself oh
Omo I go jaiye jaiye tire
Ma moti till I forget myself oh
Omo na seven to seven
Seven times seven
You no fit know the level wеy I dey so
I can't come and kill myself oh
Omo I go jaiyе jaiye tire
Ma moti till I forget myself oh
Omo na seven to seven
Seven times seven
You no fit know the level wey I dey so
[Verse 2]
No go dey call my cellular
Dem just dey like me
Kilo kan mi me I no dey send oh
If e no be money koya wabigba
Problem no dey finish at all
One dey go naso one still dey come
Tatata one time don come
Once you don kpain you no get chance to come again
Dem go dey call my cellular
Dem just dey like me
Kilo kan mi me I no dey send oh
If e no be money koya wabigba
Problem no dey finish at all
One dey go naso one still dey come
Tatata one time don come
Once you don kpain you no get chance to come again

[Chorus]
Shebi na my life
I can't come and kill myself oh
Omo I go jaiye jaiye tire
Ma moti till I forget myself oh
Omo na seven to seven
Seven times seven
You no fit know the level wey I dey so
I can't come and kill myself oh
Omo I go jaiye jaiye tire
Ma moti till I forget myself oh
Omo na seven to seven
Seven times seven
You no fit know the level wey I dey so
Most Read T.i Blaze Lyrics
» Kilo
» Wire


the digital vault: how unreleased pop albums end up on the black market
The Digital Vault: How Unreleased Pop Albums End Up On The Black Market
Evren E. - 13 Sep 2026
from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
Browse: