Home Page »  T »  T.i Blaze
   

Sometimes Lyrics


T.i Blaze Sometimes

[Verse 1]
Everyday man have been knocking
Everytime man have been working
Still grinding wan tire me
But I no fit quit hustle for maami

[Chorus]
Sometimes food no dey give man joy But Canadian loud the feeling is
Different Aimoye shenking but no
Loose guarding loru loru lafin boshe
Why life con hard?
And man no wan to do bad
Cos I no wan suffer later
Na everytime I dey sad

[Verse 2]
Bashey n Shey dating, lanshey military
Excessive bombing kato ri maga, Ta gboriduro
So me I went faraway
Mummy mi n be nile ooo
They said I have gone astray
Nigba tori Jombo Timo wey
When no one to ginger me
I ginger myself...
I woke myself then I said to myself...
Boy Blaze remember what mama said ...
Sooner or later them go hear my cassette
For their radio... all this fine girls dema redi oo
Dem go dey call me baby ooo
Ogun leri eshi mari mariwo...
So ema pariwo
[Chorus]
Sometimes food no dey give man joy But Canadian loud the feeling
Is different Aimoye shenking but no loose guarding loru lafin boshe
Why is life com hard?
And man no wan to do bad
Cos I no wan suffer later
Na everytime I dey sad

[Verse 3]
Person wey no suffer no fit relate
Eni to shubu na shima diide
After sinning man pray for grace ...
Make another man no go take my place ...
Ahh ahn ahn manna Don Dee many things
But I gats keep my things I keep my feelings
Small boy big big thinking's
Bawo nigun Shey pari...
Everytime no stressing
Day by day nah blessing
Day by day nah?
Man have been through lessons
Man have been through a lot

[Chorus]
Sometimes food no dey give man joy But Canadian loud the feeling
Is different Aimoye shenking but no loose guarding loru lafin boshe
Why life con hard?
And man no wan to do bad
Cos I no wan suffer later
Na everytime I dey sad
[Outro]
Sometimes food no dey give man joy
But Canadian loud, But Canadian loud
Most Read T.i Blaze Lyrics
» Kilo
» Wire


post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
the new hitmakers: how social media is rewriting the rules of music discovery
The New Hitmakers: How Social Media Is Rewriting The Rules Of Music Discovery
Chris Page - 05 Jun 2026
katy perry brings massive free concert to mexico fenapo festival
Katy Perry Brings Massive Free Concert To Mexico Fenapo Festival
Faith Thompson - 27 May 2026
Browse: