Home Page »  T »  T.i Blaze
   
Try Lyrics

T.i Blaze Try

[Intro:]
Hmm, ah-ah-ahh
(Yo)
Ayy-yeah, yeah-yeah, yeah
(Big Vibes)
Hmm, hmm-mm, hmm

[Verse 1:]
I get many thing wey dey bother my mind (bother my mind)
And if dem ask me, I tell them "brother, no mind oh" (no mind oh)
I no dey copy cat, I no dey cross my line
I dey low key dey grind oh (I dey low key dey grind oh)
Na everybody get time oh (na everybody get time oh)
Been a long time on the road (on the road)
Jejely cut my coat (jejely cut my coat)
I no fit give up, kept on tryin' (kept on tryin')
More shot for the goal (more shot for the goal)
[Chorus:]
I don try, I don try
I no fit to stop to try 'til I get enough money
Forget about konji
No girl go love you if you no get this money
O rimi pe mo jade tan (o rimi pe mo jade tan)
K'araye malo rimi tan oh (k'araye malo rimi tan oh)
Oju mi gan ti ri nkan (oju mi gan ti ri nkan)
Oju mi gan ti ri nkan, yeah-yeah (oju mi gan ti ri)
O rimi pe mo jade tan (o rimi pe mo jade tan)
K'araye malo rimi tan oh (k'araye malo rimi tan oh)
Oju mi gan ti ri nkan (oju mi gan ti ri nkan)
Oju mi gan ti ri, ayy-ayy (oju mi gan ti ri)

[Verse 2:]
I'm up all time
All on Jah
Eni ton w'owo o kin wa'ja
I no fit dey wish my brother down
I no fit to dey call trouser for you gown
I no go fit run from God (run from God)
I came from the street, no joy oh (no joy oh)
Many men, six feet gone oh (six feet gone oh)
No more sorrow, only joy oh (no more sorrow, only joy oh)

[Chorus:]
I don try, I don try
I no fit to stop to try 'til I get enough money
Forget about konji
No girl go love you if you no get this money
O rimi pe mo jade tan (o rimi pe mo jade tan)
K'araye malo rimi tan oh (k'araye malo rimi tan oh)
Oju mi gan ti ri nkan (oju mi gan ti ri nkan)
Oju mi gan ti ri nkan, yeah-yeah (oju mi gan ti ri)
O rimi pe mo jade tan (o rimi pe mo jade tan)
K'araye malo rimi tan oh (k'araye malo rimi tan oh)
Oju mi gan ti ri nkan (oju mi gan ti ri nkan)
Oju mi gan ti ri, ayy-ayy (oju mi gan ti ri)
[Outro:]
('Rimi pe mo jade tan)
Yeah, ayy-ayy
(K'araye malo rimi tan oh)
Ahh, ah-ahh
(Oju mi gan ti ri nkan)
Yeah, ayy, ayy-ayy
(Oju mi gan ti ri nkan, yeah-yeah)
Ah-ahh, yeah
(O rimi pe mo jade tan)
(K'araye malo rimi tan oh)
Ah-ahh, ah-ahh
(Oju mi gan ti ri nkan)
(Oju mi gan ti ri nkan, yeah-yeah)
Ah, ah-ahh, yeah-ayy
(Yo)
(Big Vibe)
Most Read T.i Blaze Lyrics
» Kilo
» Wire
» Mario

bowie80 programme sets out exhibitions and performances for 2027
Bowie80 Programme Sets Out Exhibitions And Performances For 2027
Evren E. - 06 Oct 2026
turnstile bring never enough to saturday night live debut
Turnstile Bring Never Enough To Saturday Night Live Debut
Evren E. - 05 Oct 2026
johnny reid announces in retrospect album and 2027 canadian theatre tour
Johnny Reid Announces In Retrospect Album And 2027 Canadian Theatre Tour
Evren E. - 28 Sep 2026
the digital vault: how unreleased pop albums end up on the black market
The Digital Vault: How Unreleased Pop Albums End Up On The Black Market
Evren E. - 13 Sep 2026
from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
Browse: