Home Page »  S »  Stormexy
   

Pray Lyrics


Stormexy Pray

[Intro]

I go thank I go praise
When I seek, I go down I go pray
Don't trust nobody
Don't trust no friend my paddy

[Interlude]

This life wey you see so
Wetin you see no be wetin me I see so

Eh everybody gat a life
Everybody get him choice
Everybody get him lines e yeah

[Verse 1]

Everyday me I pray
Make my music start to take over the place
Make my music dominate
Make my music penetrate
Make the people celebrate me

For your front you be high grade
For your back dem go stab dem go downgrade you
No dey let the people direct you
If your blessings na from God e go locate you

If dem say you no go fit
Tell dem say you no dey settle for defeat (oh yeah)
If dem say you no go reach
Tell dem say the God wey you dey serve no dey sleep (lie lie)

If dem say you no go fit oh
Tell dem say you no dey settle for defeat
If dem say you no go reach
Tell dem say the God wey you dey serve no dey sleep

[Hook]

One day hustle go pay
Tell dem say hustle go pay
As you dey hustle make you still dey pray
Say na papa God dey show the way oh

One day hustle go pay
I tell dem say hustle go pay
As you dey hustle make you still dey pray
Say na papa God dey show the way oh

[Verse 2]

As you see me so yeah
No be me sabi, you sef no sabi pass me
You been promise say you go rise me
But you see me I dey fall you no dey advice me (why you lie 2x)

So tell me what's this life like?
If you no dey connect who go be my WiFi?
When I try tell me who go give me high five?
When I dey for trouble tell me who go give me lifelines? (who go do?)

Somethings about this life (oh uh)
That we gat to think we gat to realize
Somethings about reality say everything you see for this life e na vanity (e na vanity)

Somethings about this life
That we gat to think we gat to realize
Somethings about reality say helping a brother na the way to eternity

[Hook]

One day hustle go pay (e go pay 2x)
Tell dem say hustle go pay (make you tell dem say)
As you dey hustle make you still dey pray (eh)
Say na papa God dey show the way oh

One day hustle go pay (e go pay 2x)
I tell dem say hustle go pay (me I tell dem say)
As you dey hustle make you still dey pray (eh)
Say na papa God dey show the way eh

[Outro]

As you see me so yeah, no be me sabi you sef no sabi pass me
Don't trust nobody, don't trust no friend my paddy

Oh GMG Music
Stormexy
You already know say


inside the canadian homes of music superstars: where hitmakers actually live, work, and reset
Inside The Canadian Homes Of Music Superstars: Where Hitmakers Actually Live, Work, And Reset
Faith Thompson - 14 Mar 2026
american pop stars with business brains: how 3 singers turned fame into real brands
American Pop Stars With Business Brains: How 3 Singers Turned Fame Into Real Brands
Evren E. - 07 Mar 2026
country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
Browse: