Home Page »  S »  Stormexy
   

Motivation Lyrics


Stormexy Motivation

INTRO

Stormexy
IJ
Mmmhmmmm Oluwa ti Stormexy yeah
Wo wo wo wo wo wo wo wo
Yeah yeah yeah yeah

VERSE ONE

Everyday when I wake up, I pray for grace
I pray for long life, I pray for days
Anytime I stand, I wait for destiny
Say the hustle E no go pay, but we still dey crave

Sometimes I still dey wonder why
Many people work but still dey hunger why
I no fit to dey shout, I no fit to halla why
I know say the hustle go pay

PRE-CHORUS

One day you go buy motor for mama
She go say pikin don hama
So all the time she wait she pray
She no go wonder oh oh oh
She no go dey wait again

CHORUS

One day you go buy motor for mama
Your papa go say pikin don hama iyo
When you get blessings na dem go dey wonder oh
Your friends go say show me the way (oya show me the way) 2x

VERSE TWO

But I still dey thank you
I still dey grateful
I no go fear
I know I get you
I know the blessings wey you get
I know you E go locate me when it's here 2x
Lord I want to spend money on mama
My friends and my family go wonder how
I know your promise no dey fail
I know E go locate me when it's here

PRE-CHORUS

One day you go buy motor for mama
She go say pikin don hama
So all the time she wait she pray
She no go wonder oh oh oh
She no go dey wait again

CHORUS

One day you go buy motor for mama
Your papa go say pikin don hama iyo
When you get blessings na dem go dey wonder oh
Your friends go say show me the way (oya show me the way)

JuiceMix


inside the canadian homes of music superstars: where hitmakers actually live, work, and reset
Inside The Canadian Homes Of Music Superstars: Where Hitmakers Actually Live, Work, And Reset
Faith Thompson - 14 Mar 2026
american pop stars with business brains: how 3 singers turned fame into real brands
American Pop Stars With Business Brains: How 3 Singers Turned Fame Into Real Brands
Evren E. - 07 Mar 2026
country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
Browse: