Home Page »  S »  Stormexy
   

For You Lyrics


Stormexy For You

INTRO

Awww.... GMG Music
Uh no uh......
Juiceboy Stormexy one time o

VERSE 1

Na kind of girl wey get time for you
Wey go hustle till she get am for you
She no wan leave she get time for you
She dey pray make e better for you
She go tell you that say she get plans for you
She go tell you she fit get down for you
If na money she fit run down for you
For her body she no get doubt for you

CHORUS

If your loving dey burning fire
Me I fit to get am for you 3x
Even when the fire burning bad
Me I fit to enter for you 3x

HOOK

Say na love I see
Only you me I no dey see
Your love do me do re mi
Abeg sisi don't leave me
Say na love I see
Only you me I no dey see
Your love do me do re mi
Abeg sisi don't leave me, don't go

VERSE 2

But me sef no be perfect man
E be me and you be perfect one
This loving be the perfect one
Me no lie you the perfect one

But I swear, I fit to get time for you
I go hustle till the sundown for you
I go love you, no go change am for you
Go dey sure say e better for you
Forgetti girls, I no get doubt for you
No go cheat na assurance for you
When you call I no go end am for you
All your pains me go end for you

CHORUS

If your loving dey burning fire
Me I fit to get am for you 3x
Even when the fire burning bad
Me I fit to enter for you 3x

HOOK

Say na love I see
Only you me I no dey see
Your love do me do re mi
Abeg sisi don't leave me
Say na love I see
Only you me I no dey see
Your love do me do re mi
Abeg sisi don't leave me, don't go

GMG Music


inside the canadian homes of music superstars: where hitmakers actually live, work, and reset
Inside The Canadian Homes Of Music Superstars: Where Hitmakers Actually Live, Work, And Reset
Faith Thompson - 14 Mar 2026
american pop stars with business brains: how 3 singers turned fame into real brands
American Pop Stars With Business Brains: How 3 Singers Turned Fame Into Real Brands
Evren E. - 07 Mar 2026
country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
Browse: