Home Page »  P »  P-square
   

Who Dey Here Lyrics


P-square Who Dey Here


who dey here eh >4x
na you dey here eh
why you dey here eh
you still dey here eh
you go dey here eh

We're back again (back again)
we did it again (did it again)
we make it rain
haters go insane
you want it too
I'm gonna give it to you
with the things that we do
see
the way they do the things to do
thinking them are breaking your heart in two
Now they can see all eyes on you
Tell me wetin I man go do? eh
haters! haters!! ehhhhTell me wetin I man go do?
haters! haters!! ehhh
tell me wetin I man go do?
cause we dey do do do do do
eh eh ooooo
we sabi do do do do do
tell me wetin I man
nothing I man go do.

who dey here eh >4x
na you dey here eh
why you dey here eh
you still dey here eh
you go dey here eh

We keep it coming (keep it coming)
ain't no stopping us (us us us us ...)
the heat keep ... us
the way we keep it popping
bad belle people everywhere
una go see us everywhere
climbing up we no fear
when they do the things they do
thinking them are breaking your heart in two
Now they can see all eyes on you
Tell me wetin I man go do? eh
haters! haters!! ehhhhh
Tell me wetin I man go do?
haters! haters!! ehhhh
tell me wetin I man go do?
cause we dey do do do do do
eh eh ooooo
we sabi do do do do do
tell me wetin I man
nothing I man go do.

who dey here eh >4x
na you dey here eh
why you dey here eh
you still dey here eh
you go dey here eh

before they see us them go tey

The reason why we dey tell them say
na who dey here?
plenty lions in this industry
some still dey wonder how me and my brother don dey there eh
my people seeing is believing
stop their deceiving
I know what you're seeing
I know how you're feeling
You're feeling like a stranger (stranger)
Now you don dey hustle make you enter. (enter)
The level wey we dey omo na danger
we dey see danger
we go still dey here
wahala dey!
haters! haters!! eh
Tell me wetin I man go do?
haters! haters!! eh
tell me wetin I man go do?
cause we dey do do do do do
eh eh ooooo
we sabi do do do do do
tell me wetin I man
nothing I man go do.

who dey here eh >4x
na you dey here eh
why you dey here eh
you still dey here eh
you go dey here eh

una go dey here eh!

Most Read P-square Lyrics


the new hitmakers: how social media is rewriting the rules of music discovery
The New Hitmakers: How Social Media Is Rewriting The Rules Of Music Discovery
Chris Page - 05 Jun 2026
katy perry brings massive free concert to mexico fenapo festival
Katy Perry Brings Massive Free Concert To Mexico Fenapo Festival
Faith Thompson - 27 May 2026
john legend sets the stage on fire for the 2026 manhattan summer gala
John Legend Sets The Stage On Fire For The 2026 Manhattan Summer Gala
Sasha Mednikova - 13 May 2026
from the recording booth to the kitchen: when musicians become culinary obsessives
From The Recording Booth To The Kitchen: When Musicians Become Culinary Obsessives
Evren E. - 05 May 2026
the ultimate fashion playlist: unpacking the devil wears prada 2 soundtrack
The Ultimate Fashion Playlist: Unpacking The Devil Wears Prada 2 Soundtrack
Chris Page - 29 Apr 2026
Browse: