Home Page »  P »  P-square
   

Bunieya Enu Lyrics


P-square Bunieya Enu


Eiyeh(Eiyeh)
Oh oh oh(Oh oh oh)
Oh oh oh oh oh !
oh oh oh oh
oh oh oh oh oh oh oh oh

As we dey celebrate

Chorus:
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate (2x)
We thank God oooh
Baba you too much oooh
We thank God oooh
You too much oh, you too much oh
Chei, see

The way we dey spend this money no dey fear me(fear me)
I got so many people wey dem dey dare me(eeh)
Ba-ba Back in the days nobody send me
Now dem come dey near me, cause dem want to see me fail


Thank God its Friday(Friday)
And I go rock am like my bai-day
Oh Oh Oh
Im so excited(excited)
So everybody show your style eeh
As we dey celebrate

Chorus:
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate(2x)
We Thank God oooh
Baba you too much oooh
We thank God oooh
You too much oh, you too much oh
That's why we celebrate
Let's celebrate

Now, put your hands in the air
Wave'em up like you just don't care(care)
I know sey we pop champagne(eeh)
Jubilate and no complain oh
Na so we dey do am everyday
Kpata Kpata we go kneel down dey pray
Scatter them, dey go start to dey craze oh
Na wetin remain oh

Ima no okacha si ma dunine(enu)
Okacha si ma dunine(enu)
So make you no mind them oh
No do gragra, no send them oh
Come join body, make we blend them oh
Make you dey tell them sey

Thank God its Friday(friday)
And I go rock am like my bai-day
Oh Oh Oh
Im so excited(excited)
So everybody show your style eeh
As we dey celebrate

Chorus:
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate(2x)
We thank God oooh
Baba you too much oooh
We thank God oooh
You too much oh, you too much oh
That's why we celebrate
Let's celebrate

As we dey celebrate, we dey jubilate
Omo no player hating, make you no dey underate
Na we dey calculate, You dey speculate
Me I no send them oh, no send then oh
But thank God it's Friday and I go rock am like my bai-
day
Oh Oh Oh Oooh
I'm so excited(excited)
So everybody(eeeh)
Move your body(eeeh)


(As we dey)Bunieya Enu Bunieya Enu
Buni be nu ya Enu, As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
We thank God oh, Baba you too much ooh(baba you too
much)
We thank God oooh
You too much oh(i say) you too much oh

Bunieya Enu, Bunieya Enu
Bunieya Enu, As we dey celebrate
Buni be nu ya Enu, Buni be nu ya Enu
Buni be nu ya eeeh!
As we dey celebrate

Ima no okacha si ma dunine(enu)
Okacha si ma dunine(enu)
Asim no okacha si ma dunine(enu)
Bunieya Enu, Bunieya Enu

Maka no okacha si ma dunine(enu)
Okacha si ma dunine(enu)
Asim no okacha si ma dunine(enu)
Bunieya Enu, Bunieya Enu

Most Read P-square Lyrics


country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
microphone to movie star: 3 american icons who smashed box office records
Microphone To Movie Star: 3 American Icons Who Smashed Box Office Records
Evren E. - 14 Feb 2026
becky g’s anti-ice manicure ignites debate at musicares 2026
Becky G’s Anti-ice Manicure Ignites Debate At Musicares 2026
Chris Page - 31 Jan 2026
Browse: