Home Page »  P »  P-square
   

Oga Police Lyrics


P-square Oga Police


Na which kind yawa bi dis yi e
Ooh
1 I was driving, wasn't
speeding so fast I just dey go
jehjeh,
I no high See this honey She was
looking so fly As I dey try to step
up to her Then she said hi Come
on,
baby, make you step into my car
Me I go take you to a place Wey you
go like, I no lie Make you sit back
relax and feel fine Cos seriously
I get plans Then all of a sudden
see then them a coming They tell
me make I stop but I don't know
why
Who be that, the police They took
my papers from me And I say Sir
Why
you do me so
Oga police yi e Wetin be
dis yi e You just dey stress me,
dey vex me Na which kind yawa be
dis yi e Why you doing dis yi e Oh,
no See wetin I dey miss Oga police
yi e Wetin be this yi e You just
dey
stress they vex me Na which kind
yawa be dis yi e Why you doing dis
yi e Oh no Oga police yi e Na
which kind yawa be dis yi e Oh no

2 Na so we dey for beer parlor
just dey jolly With a friend from
America Wey he get money And for
my front Ishiewu and turkey different
kind of shayo We dey make eye duty
Plenty bobos just dey make the
noise Hey! Enough chickitos
just
dey make their choice One more
plate As I dey pay my guy Begin
dey
wash my hand ei I just dey start
yi e Then all of a sudden, see then
them a coming Everybody start
to run But I don't know why
Who be dat, the police They put
their handcuffs on me Then I say,
Sir, na wetin I do
Repeat
Tell me Na wetin you go do for this
life Wey police no go come harass
you I no know oh Even though you
be superstar Them go still come
embarrass you Tell me Na wetin
you go do for this life Wey police
no go come harass you Oga police
yi e Wetin be this yi e Na which
kind
yawa be this yi e No, no Na which
kind yawa be this yi e No, no, no,
no, no, no, no, no

Most Read P-square Lyrics


the new hitmakers: how social media is rewriting the rules of music discovery
The New Hitmakers: How Social Media Is Rewriting The Rules Of Music Discovery
Chris Page - 05 Jun 2026
katy perry brings massive free concert to mexico fenapo festival
Katy Perry Brings Massive Free Concert To Mexico Fenapo Festival
Faith Thompson - 27 May 2026
john legend sets the stage on fire for the 2026 manhattan summer gala
John Legend Sets The Stage On Fire For The 2026 Manhattan Summer Gala
Sasha Mednikova - 13 May 2026
from the recording booth to the kitchen: when musicians become culinary obsessives
From The Recording Booth To The Kitchen: When Musicians Become Culinary Obsessives
Evren E. - 05 May 2026
the ultimate fashion playlist: unpacking the devil wears prada 2 soundtrack
The Ultimate Fashion Playlist: Unpacking The Devil Wears Prada 2 Soundtrack
Chris Page - 29 Apr 2026
Browse: