Home Page »  P »  P-square
   

Do As I Do (feat. Tiwa Savage & MayD) Lyrics


P-square Do As I Do (feat. Tiwa Savage & MayD)


Psquare (ahn) and Tiwa Savage with Mr. May D (ahn)
We dey run the show (ahn ahn ahn ahn ahn)
Hey pretty girl with your sexy body
Me like the way you move, you dey make me soji
Mr. DJ you too sabi
So pon the selense for this party
Baby girl make you come to Daddy
Make you sip some Hennessey and Bacardi
Daddy go rock you steady
Cos you got me going on
Na the wey you dey do me, dey move dey make dey trowey
Na the thing wey you do make me wan pop rosey
As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental

And do as I do, do as I do, do as I do eh
do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do
As I dey move, you dey move
do as I do, do as I do, do as I do eh

I can go all night boy
If you ready
Baby follow my lead, I like it nice and steady
You wan spend money
You like how I move my body
I like how it makes you crazy
Can we take it slowly
As I roll and I roll and I whining my hips just watch me
And by the end of the night I go dey by your side make you touch me
As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental

And do as I do, do as I do, do as I do eh
do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do
As I dey move, you dey move
do as I do, do as I do, do as I do eh

Oya party starter
We step ina the place e no matter (who you be)
Na who be your father
Rude boy, Mr P Don dada
So follow me follow me baby data
Daddy wan take you up with no ladder
Wey my cheddar
E no matter
You be the phone be the charger
Na the way she dey do me , dey move me, dey make me dey trowey
Na the thing wey she do make me dey wan pop rosey
As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental

And do as I do, do as I do, do as I do eh
do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do
As I dey move, you dey move
do as I do, do as I do, do as I do eh

Oya make you pon the selense
pon the selense
pon the selense
Oya make you pon the selense
pon the selense
pon the selense
Oya make you pon the selense
pon the selense
pon the selense
Oya make you pon the selense
pon the selense
pon the selense

As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental
And do as I do, do as I do, do as I do eh
do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do
As I dey move, you dey move
do as I do, do as I do, do as I do eh

Most Read P-square Lyrics


the new hitmakers: how social media is rewriting the rules of music discovery
The New Hitmakers: How Social Media Is Rewriting The Rules Of Music Discovery
Chris Page - 05 Jun 2026
katy perry brings massive free concert to mexico fenapo festival
Katy Perry Brings Massive Free Concert To Mexico Fenapo Festival
Faith Thompson - 27 May 2026
john legend sets the stage on fire for the 2026 manhattan summer gala
John Legend Sets The Stage On Fire For The 2026 Manhattan Summer Gala
Sasha Mednikova - 13 May 2026
from the recording booth to the kitchen: when musicians become culinary obsessives
From The Recording Booth To The Kitchen: When Musicians Become Culinary Obsessives
Evren E. - 05 May 2026
the ultimate fashion playlist: unpacking the devil wears prada 2 soundtrack
The Ultimate Fashion Playlist: Unpacking The Devil Wears Prada 2 Soundtrack
Chris Page - 29 Apr 2026
Browse: