Home Page »  O »  Odumodublvck
   

Wage War Lyrics


Odumodublvck Wage War

[Intro]
Recording
Yeah
Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
Yeah, kala
Yeah

[Chorus]
Even for overseas, you'll never let me go
'Odumo you dey sleep' (I know) Holy spirit cover me cloth
Na why I wage war, wage war
Na why I wage war, wage war
I go wage war
Na why I wage war, wage war
I even arrange war (Kala)
I arrange war, arrange war
Na why, na why, na why, I wage war

[Verse]
They not only wanna be me, I'm who they think they are
Upon all their coup d'état, I'm the one who led the charge
Kala na you crash the chart, everybody for hip-hop love the swag
Even if they lie, they know I'm the guy
Everything I have, I know they wish they had inside
Down to my shima, with only one glance dem fit off their cigar
Match my cigar
Barber mohawk like I'm Sowore
Which party wan test my gangster, which label wan show their power? (Wey dey pay)
Jesus dey my back, him dey my corner
Dogged like Elanga
I'm the evil in this forest
Use my wood to cut their paper, all my goals have shown I'm premier
Aina, defend the block I'm there

[Chorus]
Even for overseas, you'll never let me go (Defend the block I'm there)
'Odumo you dey sleep' (I know) Holy spirit cover me cloth
Na why I wage war, wage war (Wage war)
Na why I wage war, wage war
I go wage war
I wage war, wage war
I even arrange war
I arrange war, arrange war
Na why, na why, na why, I wage war


from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
Browse: