Home Page »  O »  Odumodublvck
   

Wotowoto Seasoning Lyrics


Odumodublvck Wotowoto Seasoning

[Intro]
(Craze)
(Gothic issues) Drive-by, ujo
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters (Ujo)
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK (NATIVE)

[Chorus]
This be my victim
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chinke, God)
Drive-by, ujo (Ujo), sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, prra)
[Refrain]
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Ooh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh, Aba boys)
Oya oh (Prra)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Yeah (Woah)

[Verse]
I dey find one kele wey go give me heavy dose (Eh)
Play me tiki-taka, we run the monkey post (Ayy)
Doggy pose, I give her yakata (She collect)
Pakuromo givе am abara
For yansh, wallahi, you do the stanky legg (Poo)
I shoot, e diе, e turn to cadaver (Ayy)
The skeng, e tight, the Hammer wey I palm
I drink, I high (Who you be?)
Omo, na me be the guy, but

[Chorus]
This be my victim (Abobi, what is up?)
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chinke, God)
Drive-by, ujo (Ujo), sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, prra)
[Refrain]
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
(Woah)
Oya, oya, oya oh (Oya oh)

[Outro]
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
Fire in my condo, Django (NATIVE)
Ayy-ayy-ayy, yeah
There is fire in her—


from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
Browse: