Home Page »  O »  Odumodublvck
   

Tesla Boy (feat. Blaqbonez) Lyrics


Odumodublvck Tesla Boy (feat. Blaqbonez)

[Intro: ODUMODUBLVCK]
Spy
Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
NATIVE
Big-big boys, pretty girls, Tesla boy

[Chorus: ODUMODUBLVCK]
Ayy, I dey dine with the big-big boys
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy (Tesla don)
Update
My tuke-tuke park for my yard (ODUMODUBLVCK)
Gura-gura not again, oh
ODUMODU Tesla boy (Tesla boy)
I dey dine with the big-big boys (Yes)
Roll with the pretty girls (Ayy)
Pull up in a Tesla toy (Tesla don), wee
My tuke-tuke park for my yard (Yard)
Gura-gura not again (ODUMODUBLVCK), oh
ODUMODU Tesla boy
[Verse 1: ODUMODUBLVCK]
Who them be? Where them dey? (Ayy)
I dey carry my jalopi dey waka inside Abuja, no be play
Where my key? Where my babe?
She dey put on mascara, na Naija Delta we dey cop the banga
Swallow with starch, 'nother banga
Remy boy, follow up, wey my kanda?
New naira note, hundred dollar bills
POS abi? We go fall out with rack, abeg

[Chorus: ODUMODUBLVCK]
I dey dine with the big-big boys (Kill us)
Roll with the pretty girls (Prra)
Pull up in a Tesla toy (Tesla don)
Update
My tuke-tuke park for my yard (ODUMODUBLVCK)
Gura-gura not again, oh (Yeah)
ODUMODU Tesla boy (Tesla boy, oh)
I dey dine with the big-big boys
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy (Tesla don), wee
My tuke-tuke park for my yard
Gura-gura not again, oh
ODUMODU Tesla boy

[Verse 2: Blaqbonez]
Uh, got three cars parked in the yard
I no dey hide my face when I ride
Stallion plates, so they know when I pass, uh, uh
Saw my dad for the first time in five years
Man didn't know I'm a star, yeah
Got the old man looking like, "Ah" (Ah, ah)
My apology, me I'm not humble
So many man dem dey pray make I tumble
Learnt from Abaga, so I cannot fumble
You no fit get enough if you not from the jungle, ah, ah
If you not from the jungle
You no go get how many times wey we stumble
Pushing the whips and no be accidental
But you dey hate on a boy getting bundles, f..ck you
(Fuck you, f..ck you, f..ck you, f..ck you, f..ck you, f..ck you)
[Outro: ODUMODUBLVCK]
Tesla boy, ayy
I dey dine with the big-big boys
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy
Update
My tuke-tuke park for my yard
Gura-gura not again, oh
ODUMODU Tesla boy


american pop stars with business brains: how 3 singers turned fame into real brands
American Pop Stars With Business Brains: How 3 Singers Turned Fame Into Real Brands
Evren E. - 07 Mar 2026
country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
microphone to movie star: 3 american icons who smashed box office records
Microphone To Movie Star: 3 American Icons Who Smashed Box Office Records
Evren E. - 14 Feb 2026
Browse: