Home Page »  O »  Odumodublvck
   

Picanto (feat. Zlatan & Ecko Miles) Lyrics


Odumodublvck Picanto (feat. Zlatan & Ecko Miles)

[Intro: Odumodublvck & Zlatan]
J sounds killed this
Blvcksheep for life, Blvcksheep forever
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworldgangstars
G.E Records, Odumodublvck, you get me?
Fizo in the building (Prra)
Ibile

[Chorus: Odumodublvck & Zlatan]
They know I came (Ayy) in a Picanto (Kapaichumarimaichupako)
(Hundred men) dey my doormot (Casablancadecatamatopia)
Kosi gateman
You go contact oh (Astalavi, give dem; Yes)
They know I came in a Picanto
Hundred men dey my doormot (Native)
Kosi gateman
You go contact oh (Wey, wey)
[Refrain: Odumodublvck]
Wey dem? (Fall out)
Who goes? (Check out)
Knack am (Dull am)
Jam am (March am)
Wey dem? (Fall out)
Who goes? (Check out)
Knack am (Dull am)
Jam am (March am)
We squeeze, we march (My boy, come on)
Dey tench oh (Commot body; issa bad guy)
We dey observe
Dey go discharge (Who dey? Come on)
We dey contact, eh

[Verse 1: Odumodublvck]
Wetin I go do for you? (Ayi oh)
Tej gimme cloth, make I denge pose
Before we go march, I go sip agbo (Fi)
Fizo dey my back e dey mole igbo
Shayo dey the room
Desperado na why we mezebu
The banger wey been scatter settings for my city
Coti been dey find am all along (We dey jogodo; Long)
Today we go bomb am
Blow dem, shank am
We no fit to breathe
The banger wey been scatter settings for my city
Coti been dey find am all along (How many, how many?)
Today we go bomb am
Blow dem, shank am
We no fit to—
[Chorus: Odumodublvck & Zlatan]
They know I came in a Picanto
(Hundred men) dey my doormot
Kosi gateman
You go contact oh (Hundred men)
They know I came in a Picanto (In a Picanto, ooh)
Hundred men dey my doormot
Kosi gateman (Ibile)
You go contact oh (Ayy)

[Verse 2: Zlatan]
I say
Bottega wey dey my face, no dey see enemies (See)
That plenty money must be made by any means (Yes)
Abi your papa no go like denge po
Inside Rolls Royce with two bad bitches from Miami?
Ebelebe na who come correct dey get padi
Young boy wey your sister dey call sugar daddy
Odumodu, na who we see korokoro when we dey soak garri?
Such a guy, we must gather get
You go fear when you see cartel
When we started
Dem look us less
Child of the man
Now everything blessed
Now popo stop me, say e sabi person
Money and fame don dey
My eye since like thirteen
Booyaka, booyakam
When we enter, when we scatter
Stab anybody with my cloak and dagger
Ta gba gbori wole omo ase ma japa
Make nothing join me, join me with sapa
[Chorus: Odumodublvck]
They know I came in a Picanto (Oh, ooh)
Hundred men dey your doormot (Ooh)
Kosi gateman (Ooh)
You go contact oh

[Verse 3: ECko Miles & Odumodublvck]
Abobi roll the kpoli make I kprass (Yeah)
I no get time to partake, na hin make I ask
Na the rabba dey my mind, I no need to cast (Eh)
I don grind, I don find, I no too dey cap (Blvck, eh)

[Verse 4: Odumodublvck]
E be like say, the thing don cast
E be like say, your kele don kprass
She go jogodo (Jogodo)
Drop better high she go follow go, ayy
Secure the bag and gbes, hey
Throway for yansh and face, bullet
Today na crate by crate, we go soft and
Kele dey crash my place
I go f..ck am, I go block down

[Outro]
Ego necessary
Owo necessary


american pop stars with business brains: how 3 singers turned fame into real brands
American Pop Stars With Business Brains: How 3 Singers Turned Fame Into Real Brands
Evren E. - 07 Mar 2026
country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
microphone to movie star: 3 american icons who smashed box office records
Microphone To Movie Star: 3 American Icons Who Smashed Box Office Records
Evren E. - 14 Feb 2026
Browse: