Home Page »  O »  Odumodublvck
   

No Protocol Lyrics


Odumodublvck No Protocol

[Intro: ODUMODUBLVCK]
E don start? (Prra)
Emrld (Yeah, yeah, yeah, yeah)
Men mount (Okay)
Kilo wi?
Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE Records, you get me? ODUMODUBLVCK (Prra)
NATIVE, yeah (Prra)

[Chorus: ODUMODUBLVCK]
Even if na for my people (Poaw)
I no go lay down on my pistol
I no go follow protocol
Shayo dey to brush my teeth, oh (Ayy)
After I don smoke Igbo for setting were dem say make we no smoke (How many, where dem?)
Dem say make she no wine her bunda
They must be joking
My shawty scatter protocol (Never)
Dem say make she no wine her bunda
They must be joking
My shawty scatter protocol (Protocol oh)
[Verse 1: ODUMODUBLVCK]
Corny man go bury corny man (Hin go bury am)
Corny man na continental scammer man (Hin go pity some)
I dey look house of the person wey go interrupt my ego
Everything go enter body bag
The leg, the head
The ear, the kidney, all the best (Yeah, prra)
Forget the violence, abeg make she come here show herself (Ahh), haha
If she tender I go touch (I go touch)
If she give me I go chop (I go chop)
ODUMODU put me on the floor (Easy)
PG carry shayo come
Igbo dey my back
I go roll up [?] (Ah)
See the police man dey come (Come)
I go blow am for hin face (Face)
Then I twama for my life

[Chorus: ODUMODUBLVCK]
Even if na for my people
I no go lay down on my pistol
I no go follow protocol
Shayo dey to brush my teeth oh
After I don smoke Igbo for setting were dem say make we no smoke
Dem say make she no wine her bunda
They must be joking
My shawty scatter protocol
Dem say make she no wine her bunda
They must be joking
My shawty scatter protocol
[Verse 2: Teni]

[Chorus: ODUMODUBLVCK]
Even if na for my people
I no go lay down on my pistol
I no go follow protocol
Shayo dey to brush my teeth oh
After I don smoke Igbo for setting were dem say make we no smoke (How many, where dem?)
Dem say make she no wine her bunda
They must be joking
My shawty scatter protocol
Dem say make she no wine her bunda
They must be joking
My shawty scatter protocol

[Verse 3: Masicka]
Rolling out, rolling high
She fall in love, she love the style
Jump inna the benz, she love the ride
Di burner stay close, nuh crush the vibe woah
Up deh right now, me cup deh pon full
Me puff di hydro, bring the bank outside
Yeah she gonna act wild, yeah that's what I know
Spread the bread fast and gyal a wine slow
Long life, riches fi whole a my bros
Fire pon me belly yeah wherever I go
Ready yeah we ready yeah we ready like woah
Ready like woah
Ready yeah we ready yeah we ready like woah
Thugs dem heavy like, beg the father wash me sins dem every night
Get mommy purse and put some bread inna it
Rise up the laser beam and put dem head inna it
Ready yeah we ready dawg
Ready yeah we ready yeah we ready like woah
Ready like woah


american pop stars with business brains: how 3 singers turned fame into real brands
American Pop Stars With Business Brains: How 3 Singers Turned Fame Into Real Brands
Evren E. - 07 Mar 2026
country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
microphone to movie star: 3 american icons who smashed box office records
Microphone To Movie Star: 3 American Icons Who Smashed Box Office Records
Evren E. - 14 Feb 2026
Browse: