Home Page »  O »  Odumodublvck
   

Legolas Lyrics


Odumodublvck Legolas

[Intro]
Bare times, bare times (Bare times)
Bare times, bare times (Yee)

[Chorus]
Bare times wey I pay bride price
All the women wey I follow, them been do me one kind
I no blame them, I been dey poor
Sapa don't care, e dey wound us
But now (Amen, oh)
I dey fire like I'm Legolas, Legolas, Legolas (See them, oh)
The king of my hood, I'm the principal, principal, principal (I dey give them hope)
Ayy, my pain is all over now, over now
I make my mummy proud (I dey give am hope)
Because I dey fire like I'm Legolas (Oh), Legolas, Legolas (Dem put head)
Ayy, Legolas, Legolas (Them pretend)

[Verse 1]
Full time daddy in my house (Amen, yes)
Big time hubby to my mum (Love)
I don turn her spouse (Crown)
Since my papa die, na me dey pattern up
I had to loosen up
Kala please, will you save? (Maybe)
Get your money stuffed
Put away some dollars
Let's protect your son
I know your guys are much
Use your head they thought
I sure say na the same thing dem been yarn Jesus
If I listen, will I have my own Galácticos? (Abass)
Fatboy, Shagba, Reeplay, AG, Gusty, see team
ABJ show me shege
But when in Cameroon, my babies call me Big Olembe
I came up very quick in Ghana, I'm the new Sarkodie
Chalé, I'm clear
According to your girl

[Chorus]
Bare times wey I pay bride price
All the women wey I follow them been do me one kind (Bare times)
I no blame them, I been dey poor (Kala)
Sapa don't care, e dey wound us
But now, I dey fire like I'm Legolas, Legolas, Legolas
The king of my hood, I am the principal, principal, principal (I dey kill am)
Ayy, my pain is all over now, over now
I make my mummy proud (Chai, mummy proud)
Because I dey fire like I'm Legolas, Legolas, Legolas
Ayy, Legolas, Legolas

[Verse 2]
Isabella finish me because money no dey I no fit meet up
Isabella cost, before my Indomie no get Titus
Show promoters labelled me a fraud, 'don't let him perform'
I just figured, they just figured, I'm the first born
I just figured, they just figured, I'm the first born
I just figured, I'm the first born

[Outro]
Ignorance na wetin dem been dey pop
(Pakalin, Roche and Fanta) When they see my shit dey go, na wetin dem dey talk (Greek god)
ABJ stand up
Odumodu, kala (Catholic, Redeem, Eckankar)
I came into the field like I'm Georgios Samaras


from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
Browse: