Home Page »  M »  Mayorkun
   

Thermo Lyrics


Mayorkun Thermo

My pocket full and my glass cup runneth over
Over, hmm ah ah ah
When I no get shi shi shi shi na she come over
Over

I will o
Tell me wetin you need o
Booty wey soft like pillow
Only wetin man fit know
My philo
Throw me shades if you feel o
I go rock am like Dior
I dey give am for free o
Cos I no fit talk kini mo feso
Bum bum buss up my processor
Weekdays under the sunset
Under the sun make nothing touch your complexion
I no fit wait the tin don long
I no fit wait for turn by turn
Make we just chill for upstairs
For Calabasas, California ah ah ah

Body hot like thermo (thermocool)
She no need another (afi Mayorkun)
Body no get competitition, competitition, no no
Body hot like thermo (thermocool)
She no need another (do do do)
Body hot like forty degrees, like forty degrees, oh no no

Both sides
You keep playing both sides
Wanna know, wanna know if I'm wasting my time
Any man wey no wan jegbese
Know say your matter no be kekekere
I tell her this
She doing that cos she know say I know
Odikwa risky your body bad
Ready to risk it all on the line
You gat me ringing your cellular
Your matter do me irregular things
And I am guilty of all the charges
And this your beauty is undeniable
Ohema listen to gbedu now
Or you go press me like computer
Keys hmm hmm hmm
Cos I no fit talk kini mo feso
Bum bum buss up my processor
Weekdays under the sunset
Under the sun make nothing touch your complexion
I no fit wait the tin don long
I no fit wait for turn by turn
Make we just chill for upstairs
For Calabasas, California ah ah ah

Body hot like thermo (thermocool)
She no need another (afi Mayorkun)
Body no get competitition, competitition, no no
Body hot like thermo (thermocool)
She no need another (do do do)
Body hot like forty degrees, like forty degrees, oh no no


post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
the new hitmakers: how social media is rewriting the rules of music discovery
The New Hitmakers: How Social Media Is Rewriting The Rules Of Music Discovery
Chris Page - 05 Jun 2026
katy perry brings massive free concert to mexico fenapo festival
Katy Perry Brings Massive Free Concert To Mexico Fenapo Festival
Faith Thompson - 27 May 2026
Browse: