Home Page »  M »  Mayorkun
   
Mofo (feat. Patoranking) Lyrics

Mayorkun Mofo (feat. Patoranking)

Mayorkun baby o
Patoranking wey dey here
Fire fire fire dey here o
(Uch Uch Uch)
Shabalistica

She say she doesn't care about the money
Like she only wanna gimme good lovin
She practically does everything for me
I never see this kind of girl before

Mofó o (mofó ooo e)
She sweeter than a sugar
Mofó o (mofó ooo e)
She say call me when you need me I'll come, come
She say call me when you need me I'll come, come
She say call me when you need me I'll come, come
She say call me when you need me I'll come, come
She say call me when you need me I'll come

Woman of mi dream, she no dey no pepper dem gang
All love life claim your man, whata bam
She pour inspiration to me every damn song
If me ever go round, she say she her go hang
The girl wanna love me, love me now
She say she her go love me now

Like pooom pooom pooom pooom pooom
The girl her love me too much, me na give a damn (Uuch)
Poom poom poom poom poom
Mayor of Lagos, work best pon this one (whatyasay)

Mofó o (mofó ooo e)
She sweeter than a sugar
Mofó o (mofó ooo e)
She say call me when you need me I'll come, come
She say call me when you need me I'll come, come
She say call me when you need me I'll come, come
She say call me when you need me I'll come, come
She say call me when you need me I'll come

She wanna buy me house for lekki (mofó)
She wanna buy me Maserati (mofó)
She go take me places wey I never been to
Something wey be sey na me suppose do
I no dey like lie sey I like am
I rub it on her face like a powder eh
Bad belle middle finger eh
Follow me sotey, then you follow me for twitter eh

Like pooom pooom pooom pooom pooom
The girl her love me too much, me na give a damn (Uuch)
Poom poom poom poom poom
Mayor of Lagos, work best pon this one (whatyasay)

Mofó o (mofó ooo e)
She sweeter than a sugar
Mofó o (mofó ooo e)
She say call me when you need me I'll come, come
Hold you down, come, come
Hold you down, come, come
Hold you down...
Most Read Mayorkun Lyrics
» Mama
» Sope
» Oluwa

the digital vault: how unreleased pop albums end up on the black market
The Digital Vault: How Unreleased Pop Albums End Up On The Black Market
Evren E. - 13 Sep 2026
from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
Browse: