Home Page »  M »  Mayorkun
   

Love You Tire (feat. Mr Eazi) Lyrics


Mayorkun Love You Tire (feat. Mr Eazi)

LOVE YOU TIRE – MAYORKUN FT MR EAZI

INTRO

DIRTY YOURSELF
ZAGADAT
ITS YOUR BOY EAZI
MAYORKUN BABY O (SWAA)
DIRTY GANG
FRESH ON THE BEAT

VERSE 1 [MAYORKUN]

AHHH KINI KOKO, BABY MA LO BOBO MI
VERY SOON YOU GBODO MI, OTALENU MI TOMATOE ATI RODO NI
SHINE YOUR EYES, KORO KORO
CDQ NIBI TI WON TITA INDOMIE
NA SO DEM BE TOBA TI FE YA FOTO MI
NISE WON MA FEYIN BI ENI TI GBA LOTTO NI
GOD DON SPARK UP MY LIGHT BE ISE REWIRE O (SWAAA)
GAT ME BLUE BI INA THURAYA MAYORKUN BABY OO)
SHE BE STARING AT MY ATTIRE, WA SUMO BI GBEMISAYA
O WO PANDA BABY MO WO DESIGNER
MY LOVE FOR YOU NO EXPIRE
TO LIFT THE BURDEN OFF YOUR CHEST IS WHAT I DISAYA
AUNTY NAYA

CHORUS
MAMI I GO LOVE YOU TIRE (BABY I GO LOVE YOU TIRE)
MY BABY I GO LOVE YOU TIRE (BABY LOVE YOU TIRE LOVE YOU TIRE)
BABY I GO LVE YOU TIRE
BABY I GO LOVE YOU

VERSE 2 [MR EAZI]
MY BABY SHE BE FRESH WALAHIA SHE NO BE BALLER
EEH LIKE BOLANLE
IF YOU SEE HER YANSH WALAI YOU GO FALL DOWN
EEH FALL AWAY
SHE NO LEPA WALAI SHE BE OROBO
OYA ROBO ROBO
IF YOU SEE CONFAM WEY I DEY SING SONG
EHH SONGOLONGO
SEE OPEN YOUR DOOR MAKE I COME INSIDE
OPEN YOUR WINDOW MAKE I SEE INSIDE
MA LO SLOW BABY
I GET TOO MUCH MONEY I DEY BLOW
EMI O WO PANDA BABY MO WO DESIGNER (ZAGA DAT)
MY LOVE FOR YOU NO GO EXIRE
E BE YOUR BODY AND YOUR SOUL I DEY DESIRE

CHORUS
MAMI I GO LOVE YOU TIRE (BABY I GO LOVE YOU TIRE)
MY BABY I GO LOVE YOU TIRE (BABY LOVE YOU TIRE LOVE YOU TIRE)
BABY I GO LVE YOU TIRE (BABY I GO LOEVE YOU TIRE
BABY I GO LOVE YOU (LOVE YOU TIRE)

VERSE 3 [MAYORKUN]

OMO O BEMEBE KO BEMBE
I AM READY TO PICK UP ORENTE
MAKE I CALL MRS ADEWALE
COS IT BE LIKE SEY BAD BELE DEY GO CRAZY
SHE SEE ME SHE NO BELIEVE AM
SHE WAN MOVE INTO MY VILLA
SHE MONEY SHE SEE GOLD SHE SAY MAYORKUN GUY YOURE OUT OF MY LEAGUE, ASTON VILLA
BABY YOU GO WORK RETIRE
WORK WORK WORK RIHANNA
MY BROTHERS DEY COLLECT WIRE (YAYA YA)
NI ILASA
DO RE FA SO TI LA LA
YOU KNOW SAY I NO LIKE WAHLAA
ITS MAYORKUN BABY O

CHORUS
MAMI I GO LOVE YOU TIRE (BABY I GO LOVE YOU TIRE)
MY BABY I GO LOVE YOU TIRE (BABY LOVE YOU TIRE LOVE YOU TIRE)
BABY I GO LVE YOU TIRE (LOVE YOU TIRE)
BABY I GO LOVE YOU ( LOVE YOU TIRE)

OUTRO
ZAGAT
DIRTY YOURSELF, YOU NO DEY SEE


most anticipated las vegas concerts and festivals in 2026
Most Anticipated Las Vegas Concerts And Festivals In 2026
Sasha Mednikova - 16 Dec 2025
debby ryan and josh dun welcome baby felix winter dun
Debby Ryan And Josh Dun Welcome Baby Felix Winter Dun
Evren E. - 13 Dec 2025
sabrina carpenter condemns use of juno in white house ice video
Sabrina Carpenter Condemns Use Of Juno In White House Ice Video
Chris Page - 02 Dec 2025
benny blancos mother faces terrifying home invasion in studio city
Benny Blanco's Mother Faces Terrifying Home Invasion In Studio City
Faith Thompson - 26 Nov 2025
ariana grande hints at pausing tours after 2026 eternal sunshine shows
Ariana Grande Hints At Pausing Tours After 2026 Eternal Sunshine Shows
Sasha Mednikova - 18 Nov 2025
Browse: