Home Page »  M »  Mayorkun
   

Feel Am Lyrics


Mayorkun Feel Am

[Intro: Mayorkun & Flavour]
Ya know
Of Lagos (of Lagos)
Phantom Onyeolima (ge-ge)

[Chorus: Mayorkun]
If na package, I go manage
I call shima, I call dealer
And for certain we go party for my villa Somadina
Girls for Abuja, guys for Ghana
Yes them feel am, if you no feel am
Boys for Liberia, guys for Mushin
Yes them feel am, if you no feel am
But if na package, I go manage
I call shima, I call dealer
And for certain we go party for my villa Somadina
Girls for Abuja, guys for Ghana
Yes them feel am, if you no feel am
Boys for Liberia, guys for Mushin
Yes them feel am, if you no feel am

[Verse 1: Mayorkun]
Ya know
Shey na wetin eye dey see
Na wetin mouth dey talk
Charlie nobody knows
There is power in your tongue iyoh
Oya everybody face your work (ge-ge)
Chief Ugo. C. Ugo of Anambra 1
Ya know
Jowizaza (ihe ge me)
Make I send my aza (onye ne me)
Obu ne ejiri ego ona agbada gbada
I greet you all
Zubby Michael
Onyeomi with doings (ge-ge)
My personal person iyohh (anyamma lele)
Chukwudube gi (anyamma lele)
Onye ele anya na azu oh (Anyamma lele)
Ima zukwa ofu obi ka anyi ji eje nu nu (Anyamma lele)
Oya wetem something ehh (Anyamma lele)
Cubana money no na okpo nunu
(Anyamma lele)
(Anyamma lele)
(Anyamma lele)
[Chorus: Mayorkun]
If na package I go manage
I call shima, I call dealer
And for certain we go party for my villa Somadina
Girls for Abuja, guys for Ghana
Yes them feel am, if you no feel am
Boys for Liberia, guys for Mushin
Yes them feel if you no feel am

[Verse 2: Flavour]
Onyeolima
See my brother we living large oh
Who don big iyoh don big oh
Eneziem anya muna ego yi
Maka onye buluebu ebugo
You got to be somebody
Or you are nobody oh
Okwa ijele nwa ne ekwu nu
Ne mezie nu Mayorkun
Of le le le of Lagos nu
Imana men ebute gi Ike
Ike anyi ji na ba mba ehh
Afu dimkpa fu ogologo ime ya
You can′t do wetin we dey do
Imazi kwanu odiri easy ohh
Odiri easy ohhh chai
[Chorus: Mayorkun]
But if na package I go manage
I call shima, I call dealer
And for certain we go party for my villa Somadina
Girls for Abuja, guys for Ghana
Yes them feel am, if you no feel am
Boys for Liberia, guys for Mushin
Yes them feel am, if you no feel am
Of Lagos (Of Lagos)


the digital vault: how unreleased pop albums end up on the black market
The Digital Vault: How Unreleased Pop Albums End Up On The Black Market
Evren E. - 13 Sep 2026
from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
Browse: