Home Page »  K »  Kizz Daniel
   

Never Lyrics


Kizz Daniel Never

[Verse 1]
People fear wetin dem no understand
Dem wan make I play my last card
Dem smell my aroma, japa
Wọn le mi Olofin Jazzman
I don get thick skin
E no penetrate o
Big or small I go celebrate o
I'm still alive
And I appreciate baba God day by day
[Pre-Chorus]
No call me baba, baba
Ori ade lemi mazamaza
Travel the world bi Ajala, jala
Scatter the formation pata pata
I'm on my knees Hosana sana (Hosana)
Make dem no see me fall for yakata ta (Never)
Any kele wey do kayamata
Save my prick from eternal fire

[Chorus]
Never (Never)
Never will I ever f..ck up (Never will I f..ck up)
If I f..ck up, na you f..ck (O ye ye ye)
And if you f..ck up, na you f..ck up still

[Verse 2]
Everyday be like carnival
Sometimes I be thinking like animal
Most times I dey pray make tomorrow no born
'Cause tomorrow carry belle for karma
Straight to the Maitama
Buy my ticket, go the terminal
Go to Ghana, go meet Abena (Maza)
Abena roll up for me, dagbana
[Pre-Chorus]
No call me baba, baba
Ori ade lemi mazamaza
Travel the world bi Ajala, jala
Scatter the formation pata pata
I'm on my knees Hosana sana
Make dem no see me fall for yakata ta
Any kele wey do kayamata
Save my prick from eternal fire

[Chorus]
Never
Never will I ever f..ck up
And I f..ck up, na you f..ck
And if you f..ck up, na you f..ck up still
Never
Never will I ever f..ck up
And I f..ck up, na you f..ck
And if you f..ck up, na you f..ck up still
Most Read Kizz Daniel Lyrics
» Buga
» Laye
» Lie
» Eko
» Jaho
» Sofa


the digital vault: how unreleased pop albums end up on the black market
The Digital Vault: How Unreleased Pop Albums End Up On The Black Market
Evren E. - 13 Sep 2026
from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
Browse: