Home Page »  K »  Kizz Daniel
   

Jaho Lyrics


Kizz Daniel Jaho

[Intro]
Vado
DJ Coublon
Krrii
Jaho jaho
Jaho jaho

[Verse 1]
You dey do as them dey do
Oga do wetin you know
You better know who you are
You better know who you are
As you come this life alone
Na so you go leave this life alone o
You better know who you are
You better know who you are

[Pre-Chorus]
Oro e lowo
Oro e lowo olowo lo wa
Oro mi lowo
Oro mi lowo olowo lo wa

He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya

[Chorus]
Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

[Verse 2]
If you talk, you must to do
And when you lie, you know the truth
You better know who you are
You better know who you are

When dem say you don dey hold o
Brother keep am on a low
No let anybody know
Na money go give fake sweetheart

[Pre Chorus]

Oro e lowo
Oro e Lowo olowo lo wa
Oro e Lowo
Oroe Lowo olowo lo wa

He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya

[Chorus/Outro]
Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho o
Most Read Kizz Daniel Lyrics
» Buga
» Laye
» Lie
» Eko
» Sofa
» Ada


the digital vault: how unreleased pop albums end up on the black market
The Digital Vault: How Unreleased Pop Albums End Up On The Black Market
Evren E. - 13 Sep 2026
from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
Browse: