Home Page »  K »  Khaid
   

Way Back Lyrics


Khaid Way Back

Shab...
Sig...

[Verse 1: Khaid]
I dey craze them say Na style (Oh oooh)
Cause them no wan see me progress
Call my phone once in a while (Call my phone)
Dark shades I fit no see your text

[Pre-Chorus: Khaid]
Them say I don follow corner
Cause my life e be one night wonder
Wetin Sapa make me discover
Na something wey fit make life shorter
Go slow no revolver
Now my life e no fit get coma
I get girls wey reach be my mother
Wetin I gеt wetin I order
[Chorus: Khaid]
Ohhh my Jigga
Bro from way back
When you say fast
I go dеy with you
No matter the distance
I remember
When you get cash
You dey flex me too

[Post-Chorus: Khaid & Olamide]
Cause I go dey with you (I go dey with you)
I go dey with you (I go dey with you)
And I go dey with you (I go dey with you)
I go dey with you (I go dey with you) (Yeah)

[Verse 2: Olamide]
Mo ti sha na wole my gee
Where you hiding send location for IG
Pull up make we faji
Everything on the gang, YKV, Young Alhaji
My time piece don commit
All eyes on me
Bustdown no dey drip e dey vomit
We dey sign biggie contracti
Won ki wa congrati
Kole baje o bati
You're welcome to my party, Turn up bi 4kerty
Till 4:30, Ka invest ka ra property
Jaiye Biti Dangote
Fuck poverty Ko si biggie
The only biggie wey dey
Big dreams, Big moves, Big vision
Eruku shayo Po
Kosi competition, We dey ball and sing benediction
[Pre-Chorus: Khaid & Olamide]
Them say I don follow corner (Ah)
Cause my life e be one night wonder
Wetin Sapa make me discover
Na something wey fit make life shorter
Go slow no revolver
Now my life e no fit get coma
I get girls wey reach be my mother
Wetin I get wetin I order

[Chorus: Khaid]
Ohhh my Jigga
Bro from way back
When you say fast
I go dey with you
No matter the distance
I remember
When you get cash
You dey flex me too

[Post-Chorus: Khaid]
Cause I go dey with you (I go dey with you)
I go dey with you (I go dey with you)
And I go dey with you (I go dey with you)
I go dey with you (I go dey with you)
TimiJay on the track


the digital vault: how unreleased pop albums end up on the black market
The Digital Vault: How Unreleased Pop Albums End Up On The Black Market
Evren E. - 13 Sep 2026
from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
Browse: