Home Page »  K »  Khaid
   

Anabella Lyrics


Khaid Anabella

If I ever hurt you girl I'm sorry
(Girl I'm sorry)
Ohh my baby no go lemme follow zaddy
(Follow zaddyyyy)
My anabella say na only you Dey turn me on
But I No send carry my money make we go faji

Baby Wetin sup ooo
Touch my weaking point ooo
Make them throw me punch
Say me I go take insult ooo
Leave them make them talk ooo
Make them talk rumours ooo
Make them throw me punch
Say me I go take insult oooo

Baby make you no do gawu
Oya take anything wey you want I be talk and do
Money too long e get part 2
I know say you Dey feel me, so no go Dey Mezebu

Girl you Dey reason me one kind and e Dey pain me o
And e Dey pain me
If na cash wey you want I go waybill ooo

Girl if you ever fall my hand that thing go change me ooo
Say e go change me
If I go ever love you na maybe ooo

But shey you know say if i

If I ever hurt you girl I'm sorry
(Girl I'm sorry)
Ohh my baby no go lemme follow zaddy
(Follow zaddyyyy)
My anabella say na only you Dey turn me on
But I No send carry my money make we go faji
Baby Wetin sup oooo
Touch my weaking point ooo
Make them throw me punch
Say me I go take insult ooo

Leave them make them talk ooo
Make them talk rumours ooo
Make them throw me punch
Say me I go take insult ooooe me oo , if I go ever love you na BBY oo
Most Read Khaid Lyrics
» Jolie
» Jara


from the recording booth to the kitchen: when musicians become culinary obsessives
From The Recording Booth To The Kitchen: When Musicians Become Culinary Obsessives
Evren E. - 05 May 2026
the ultimate fashion playlist: unpacking the devil wears prada 2 soundtrack
The Ultimate Fashion Playlist: Unpacking The Devil Wears Prada 2 Soundtrack
Chris Page - 29 Apr 2026
behind the charts: how labels track global music trends before they go viral
Behind The Charts: How Labels Track Global Music Trends Before They Go Viral
Faith Thompson - 26 Apr 2026
the ghost in the jukebox: can ai actually write a song that makes you cry?
The Ghost In The Jukebox: Can Ai Actually Write A Song That Makes You Cry?
Sasha Mednikova - 24 Apr 2026
pop icons behind the firewall: the quiet fight for global music freedom
Pop Icons Behind The Firewall: The Quiet Fight For Global Music Freedom
Evren E. - 16 Apr 2026
Browse: