Home Page »  K »  Khaid
   

Marry (feat. Shallipopi) Lyrics


Khaid Marry (feat. Shallipopi)

Sig!
Sig sig sig sig
Dem call me Shallipopi
Who dey check and balance am
Signal!!

I carry two fine girls wey I jam for club
One of them na Tiwa
Before I look my left hand side I see say I carry Phyna
Hmm Johnny just come Lagos him carry girls go lodge for Osapa
Odogwu don start dorime inside club I go gats call Burna
Wawa
When will you marry o
When will you marry o
She follow Jazzy o
She carry zaddy
With seven Alhaji o
With seven Alhaji o
When will you marry my girl make we go faaji my

Ogologoma
Follow me reach house
Ogologoma
No gimme distance
Ogologoma
Put me for instance
Say I chooke your pin mouth
Say dash you like three land ooo

But your belle don big pass you
You say you get 2 sugar daddies
Bad belle inside pencil
I swear your eyes e go see something
If I just enter lasu
Spend all my money on top shawtties
Orobo lepa
Gawu ooo
Orobo lepa
Gawu ooo
Normally
I dey on soft
Me and my baby
We dey on top
Knock knock knock
Who's at the door
Pop my Rose
As the bottle dey pour on the floor
I go clean am
I saw this fine girl add me on insta
If you leave me
I might go with you sister
Be my Mrs
I be your Mr
Astalavista
It's nice to meet ya, meet ya
Too much vibe
Then I switch am
Can you be my baby for instance
Follow you no matter the distance
You bad you bad
Pull your pant
Make I shift am

See as you give me ginger
Dey make me shiver
When I no get shisha
Come be my wrisler
I carry two fine girls wey I jam for club
One of them na Tiwa
Before I look my left hand side I see say I carry phyna
Hmm Johnny just come Lagos him carry girls go lodge for osapa
Odogwu don start dorime inside club I go gats call Burna
Wawa

When will you marry o
When will you marry o
She follow jazzy o
She carry zaddy
With seven alhaji o
With seven alhaji o
When will you marry my girl make we go faji my

Ogologoma
Follow me reach house
Ogologoma
No gimme distance
Ogologoma
Put me for instance
Say I chook your pin mouth
Say dash you like three land ooo

Ogologoma
Follow me reach house
Ogologoma
No gimme distance
Ogologoma
Put me for instance
Say I chooke your pin mouth
Say dash you like three land ooo

Timi Jay on the track...
Most Read Khaid Lyrics
» Jolie
» Jara


from the recording booth to the kitchen: when musicians become culinary obsessives
From The Recording Booth To The Kitchen: When Musicians Become Culinary Obsessives
Evren E. - 05 May 2026
the ultimate fashion playlist: unpacking the devil wears prada 2 soundtrack
The Ultimate Fashion Playlist: Unpacking The Devil Wears Prada 2 Soundtrack
Chris Page - 29 Apr 2026
behind the charts: how labels track global music trends before they go viral
Behind The Charts: How Labels Track Global Music Trends Before They Go Viral
Faith Thompson - 26 Apr 2026
the ghost in the jukebox: can ai actually write a song that makes you cry?
The Ghost In The Jukebox: Can Ai Actually Write A Song That Makes You Cry?
Sasha Mednikova - 24 Apr 2026
pop icons behind the firewall: the quiet fight for global music freedom
Pop Icons Behind The Firewall: The Quiet Fight For Global Music Freedom
Evren E. - 16 Apr 2026
Browse: