Home Page »  W »  Wizkid
   

Idk (feat. Zlatan) Lyrics


Wizkid Idk (feat. Zlatan)

[Verse 1: Wizkid]
Eledumare na hin dey ginger me nicely
Ojodi k'ose so
On baba, se ko se ko
E bad or e good, we dey pray more
Tough times don't last but tough people do, we go stand tall
Eyes red like we jogor
Puff, pass for the pain, yeah e'ja lor
I really wanna know your interest
Money dey for my mind, I'm in business
Many time dem try play my intellect
And you know my shotta, man ah big the rest
When you ready make you take the shot
And you know wetin go happen, make we ginger next
Sound, sound
[Chorus: Wizkid]
Ah ah ahn
And I know dem how feel tonight
I know man I wan dey tonight
Wan manya and feel alright
Ah ah ahn
Call my people make we dey tonight
Make we fall in, make we all align
Wan manya and feel alright
Oh ah yeah oh
I no mind how e be tonight
No apologies tonight
Wan manya and feel alright
Ah ah ahn
Holla all my Gs tonight
Sometimes naso e be sometimes

[Verse 2: Zlatan]
Ah Ibile
B'osu oluwa ni shola
Aiye t'o dun, eba won ni mo se ni pola
Aiye baje pelu VVS
K'oma da fun bend down select ni TBS
She tell me say she go leave if the love no lead to money
Relationship wey money no dey, e go later boring
E go later sour, e go later scatter
She go serve you breakfast on a bigger platter
I say that's why I pray every night and day
That I get paid so I can slay
Life show me pepper, many things I can't say
Chance ti m'ori, m'ode take advantage
Had no choice so I paid the price
My agege bread, me I turn to slice
All the dirty for my life, me I sanitize
Moni shoe get size, better realize, better realize oh
[Chorus: Wizkid]
Ah ah ahn
And I know dem how feel tonight
I know man I wan dey tonight
Wan manya and feel alright
Ah ah ahn
Call my people make we dey tonight
Make we fall in, make we all align

[Outro: Wizkid]
Everybody fall in, oya just falling
Big bad everyday calling
E don tey, now e don turn kings
Top feeling yeah my brother trust me
E don turn king, everyday balling
I no dey mind wetin come stop me
Ni Ojuelegba Shitta, I dey with my people dey ginger
Any sound dey burst up the speakers
Eledumare na hin dey ginger me nicely
Ojodi k'ose so
On baba, se ko se ko
E bad or e good, we dey pray more
Tough times don't last but tough people do, we go stand tall
Eyes red like we jogor
Puff, pass for the pain, yeah e'ja lor


country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
microphone to movie star: 3 american icons who smashed box office records
Microphone To Movie Star: 3 American Icons Who Smashed Box Office Records
Evren E. - 14 Feb 2026
becky g’s anti-ice manicure ignites debate at musicares 2026
Becky G’s Anti-ice Manicure Ignites Debate At Musicares 2026
Chris Page - 31 Jan 2026
Browse: