Home Page »  T »  Tiwa Savage
   

Tiwa's Vibe Lyrics


Tiwa Savage Tiwa's Vibe

[Intro]
Spellz
Yeh yeh yeh
Listen

[Pre-Hook/Chorus]
Hennessy for my cup
Henne' dey for body oh
Shayo gallore, see, oju ti leri oh, yeh yeh
All of girl, them bad, we go kill somebody oh, eh eh
Say the ginger go kill somebody oh

[Hook/Chorus]
If you want to touch my body oh
“Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”
You gat to spend the money
“Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”
Bottles must to pop oh
“Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”
Help me spray the money oh
“Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”

[Verse 1]
Wetin be that wey dey ginger the player?
Shayo, Shayo
The bottles we pop na Moet
Shayo ohh ohh, Shayo
Omo na Shayo gallore
Shayo ohh ohh, Shayo
Some dey, dey sip Hennessy
Shayo ohh ohh, Shayo

[Bridge]
Aunty Sikira, Broda Peteru
Aunty Sikira, Broda Peteru
Aunty Sikira, Broda Peteru
Aunty Sikira, Broda Peteru

[Verse 2]
Self Paid, make the bottles pop oh
50 more for the back up oh
If you no dey Shayo, make you comot oh
If you no get money, make you comport oh
Self Paid, make the bottles pop oh
50 more for the back up oh
If you no dey Shayo, make you comot oh
If you no get money, make you comport oh

[Pre-Hook/Chorus]
Hennessy for my cup
Henne' dey for body oh
Shayo gallore, see, oju ti leri oh, yeh yeh
All of girl, them bad, we go kill somebody oh, eh eh
Say the ginger go kill somebody oh

[Hook/Chorus]
If you want to touch my body oh
“Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”
You gat to spend the money
“Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”
Bottles must pop to oh
“Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”
Help me spray the money oh
“Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”

[Repeat Verse 1]
Wetin be that wey dey ginger the player?
Shayo, Shayo
The bottles we pop na Moet
Shayo ohh ohh, Shayo
Omo na Shayo gallore
Shayo ohh ohh, Shayo
Some dey, dey sip Hennessy
Shayo ohh ohh, Shayo

[Bridge]
Aunty Sikira, Broda Peteru
Aunty Sikira, Broda Peteru
Aunty Sikira, Broda Peteru
Aunty Sikira, Broda Peteru


the digital vault: how unreleased pop albums end up on the black market
The Digital Vault: How Unreleased Pop Albums End Up On The Black Market
Evren E. - 13 Sep 2026
from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
Browse: