Home Page »  T »  Tiwa Savage
   

Koroba Lyrics


Tiwa Savage Koroba

[Intro]
London

[Verse 1]
I no come this life to suffer
If I follow politician
You go hear am for paper
Them go call am prostitution
Who no like enjoyment?
If money dey for pocket
Shebi na national budget o?
We go blow am like trumpet

[Chorus]
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Oya everybody carry your something

[Verse 2]
He say darling I'm watching you
Small thing you turn mugu
You come dey shout ole
The money you no work for
Bad commando
You carry overload
Yawa dey, igboro
Sho wole, ko wole

[Chorus]
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Oya everybody carry your something

[Bridge]
I don't mean to bother you, at all
Monkey dey worki bamboo dey chop
Kila me ti, tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do
I no mean to bother you, at all
Monkey dey worki bamboo dey chop
Kila me ti, tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do

[Chorus]
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Oya everybody carry your something


the digital vault: how unreleased pop albums end up on the black market
The Digital Vault: How Unreleased Pop Albums End Up On The Black Market
Evren E. - 13 Sep 2026
from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
Browse: