Home Page »  T »  Timaya
   

Sololi Lyrics


Timaya Sololi

Sololi, sololi, sololi
Me I dey on top of the game oh
Follow me, follow me, follow me
Make we celebrate with champagne oh
I dey on top of the game oh
On top of the game oh (3x)
See, don't follow me make we celebrate
For Jehovah he don elevate
Enemies dem don dey frustrate
Don dey prostrate, don dey prostrate oh
Jehovah don do for me
Im so happy today
That's why im singing my song
Everybody dem start to dey dance along
Hey he opened a new chapter
See today im a master
Enemies dem start to dey maga
Srat to dey maga dem start to dey maga
Im so blessed, so blessed
Im so blessed, with no stress
Come follow me celebrate
Make we celebrate Jehovah don do am for me
Sololi, sololi, sololi
Me I dey on top of the game oh
Follow me, follow me, follow me
Make we celebrate with champagne oh
I dey on top of the game oh
On top of the game oh (3x)
See, im a superstar anywhere I go
Before the people dem call me olodo
But today me I don grow, don blow
Na me wey dey run the show
See, God has given me my miracle
No worry make you no go your oracle
Say if dey to solo, I go dey sample
I go dey sample like ekwe sample
Yeah
I don come come my enemy
Today I don get my victory
No more ***
No more crying
My fire is burning
Oh oh oh, you can never get my fire
Solo music na my heart desire
Eh anywhere where the people dey admire
Na me be the seller
Na you be the buyer
Sololi, sololi, sololi
Me I dey on top of the game oh
Follow me, follow me, follow me
Make we celebrate with champagne oh
I dey on top of the game oh
On top of the game oh (3x)
Sololi, sololi, sololi
Me I dey on top of the game oh
Follow me, follow me, follow me
Make we celebrate with champagne oh
I dey on top of the game oh
On top of the game oh (3x)
Ya, haha
Everybody come celebrate with me today
Eh come make we jolly
Make we jolly to eternity
Eh eh, papa mama make una dey come
Everybody make una come
Come celebrate with me
Come make we dey jolly, dey jolly
Dey jolly eh
I say come make we party
Come make we jolly
Bring your baby, bring your family
Bring your cousin, bring your nephew
Come make we jolly
To eternity
Come make we pop champagne
Come make we burst mowe
Come make we burst henessy
Make we celebrate
Cus Jehovah he don elevate oh
Sololi, sololi, sololi
Me I dey on top of the game oh
Follow me, follow me, follow me
Make we celebrate with champagne oh
I dey on top of the game oh
On top of the game oh (3x)
Sololi, sololi, sololi
Me I dey on top of the game oh
Follow me, follow me, follow me
Make we celebrate with champagne oh
I dey on top of the game oh
On top of the game oh (3x)
Sololi, sololi, sololi
Me I dey on top of the game oh
Follow me, follow me, follow me
Make we celebrate with champagne oh
I dey on top of the game oh
On top of the game oh (3x)
Sololi, sololi, sololi
I dey on top of the game oh
Follow me, follow me, follow me
Make we celebrate with champagne oh
I dey on top of the game oh
On top of the game oh (3x)


most anticipated las vegas concerts and festivals in 2026
Most Anticipated Las Vegas Concerts And Festivals In 2026
Sasha Mednikova - 16 Dec 2025
debby ryan and josh dun welcome baby felix winter dun
Debby Ryan And Josh Dun Welcome Baby Felix Winter Dun
Evren E. - 13 Dec 2025
sabrina carpenter condemns use of juno in white house ice video
Sabrina Carpenter Condemns Use Of Juno In White House Ice Video
Chris Page - 02 Dec 2025
benny blancos mother faces terrifying home invasion in studio city
Benny Blanco's Mother Faces Terrifying Home Invasion In Studio City
Faith Thompson - 26 Nov 2025
ariana grande hints at pausing tours after 2026 eternal sunshine shows
Ariana Grande Hints At Pausing Tours After 2026 Eternal Sunshine Shows
Sasha Mednikova - 18 Nov 2025
Browse: