Home Page »  T »  Timaya
   

Iyawo Mi Lyrics


Timaya Iyawo Mi

Everybody everybody everybody say
Iyawo mi e you go kill me he
Yo yo yo oooo
Eh eh eh eh wooo
Iyawo mi sope baby jowo mi sope
Everyday I want to go but I see you in my dream say
Iyawo mi elepe people kimu sereke
Everybody say I love you eh
Holding it squeezing it girl I love the way hold it
Anytime wey I feel like it
You know you really dey for my mind eh
Romancing it squeezing it girl I love the way you do me
Everybody say ijeoma I love you eh eh
Chai еbi pa mi e anytime I see you my bellе dey full e
Oh you dey pully belle ehna you be the reason wey I dey happy eh
Romancing it squeezing it girl I love the way you do me
Everybody say ijeoma I love you eh eh
Iyawo mi sope baby jowo mi sope
Everyday I want to go but I see you in my dream say
Iyawo mi elepe people kimu sereke
Everybody say I love you eh
The way you dey do me eh
I no dey fit understand anymore o
Because am in love with you
Some people call me olofofo
Iyawo eh you go kill me oh
Iyawo make una help eh
Holding it squeezing it girl I love the way hold it
Anytime wey I feel like it
You know you really dey for my mind eh
Romancing it squeezing it girl I love the way you do me
Everybody say ijeoma I love you eh eh
Iyawo mi sope baby jowo mi sope
Everyday I want to go but I see you in my dream say
Iyawo mi elepe people kimu sereke
Everybody say I love you eh
Some say you be thief o
Some say you be rogue o
Dem say you be tolotolo you dey waka every where dem dey
Iyawo mi I love I know you fit need me eh
Iyawo mi love you I swear I go marry you eh
Make una leave us alone eh leave me alone eh
Me I don make my choice eh make una leave me alone eh
Purukutu perekete me I go die for you eh
Pakuta porokoto eh chai
Chineke me e
Iyawo mi sope baby jowo mi sope
Everyday I want to go but I see you in my dream say
Iyawo mi elepe people kimu sereke
Everybody say I love you eh
Iyawo mi sope baby jowo mi sope
Everyday I want to go but I see you in my dream say
Iyawo mi elepe people kimu sereke
Everybody say I love you eh
Oh oho oho oh oh eh eh eh eh
I love you and na true story


snayx set greed debut for february before a spring 2027 tour
Snayx Set Greed Debut For February Before A Spring 2027 Tour
Evren E. - 15 Oct 2026
american football release a cure cover alongside an acoustic wake her up
American Football Release A Cure Cover Alongside An Acoustic Wake Her Up
Evren E. - 14 Oct 2026
blue planet iii announces may 2027 concerts with a live orchestra and filmmaking host
Blue Planet Iii Announces May 2027 Concerts With A Live Orchestra And Filmmaking Host
Evren E. - 13 Oct 2026
the wombats plan a two-part show for their debut album’s 20th anniversary
The Wombats Plan A Two-part Show For Their Debut Album’s 20th Anniversary
Evren E. - 12 Oct 2026
the chemical brothers return to open’er as 2027 line-up takes shape
The Chemical Brothers Return To Open’er As 2027 Line-up Takes Shape
Evren E. - 11 Oct 2026
Browse: