Home Page »  T »  Timaya
   

Born To Win Lyrics


Timaya Born To Win

Right
Chulo
Legoo
E yeah
Eh ah
Chulo no dey tire
(Chulo eh)
Lift them higher
Take dem higher

I'm born to win
Me, I no get anybody to help me so I must win
All my life, everyday, my dream is just to win
Me, I no get anybody to help me so I must win
Na me be the boy, back then dey borrow
Nobody really knows tomorrow

Gongo a gongo a gongo aso
Back inna the days, we dance gongo aso
These days, everything maka din lo
I know some artists wey we start
I hear them no more
Brother, sister, aye lo
Back inna the days, dem dey buga gan
Look around, turn around see
The grace for my life is so special

I'm born to win
Me, I no get anybody to help me so I must win (right)
All my life, everyday, my dream is just to win (chulo eh)
Me, I no get anybody to help me so I must win
Na me be the boy, back then dey borrow
Nobody really knows tomorrow

Get away, when I sell plantain
Where dem dey ? (nobody really knows tomoro)
E don tey, when the boy don dey reign
Me, I dey dey hustle back e don tey
Get away, when I sell plantain
Where dem dey?
E don tey, when the boy don dey reign
Me, I dey dey hustle back e don tey

Chulo no dey tired
Anytime I come; me I give them fire
All my guys, me I link dey higher
And I'm still that tonyo tonyo
Chulo no dey tire
Any time I come; me I give them fire
All my guys, me I link dey higher
And I'm still that tonyo tonyo

I'm born to win
Me, I no get anybody to help me so I must win (right)
All my life, everyday, my dream is just to win (chulo eh)
Me, I no get anybody to help me so I must win
Na me be the boy, back then dey borrow
Nobody really knows tomorrow

Gongo a gongo a gongo aso
Back inna the days, we dance gongo aso
These days, everything maka din lo
I know some artists wey we start
I hear them no more
Brother, sister, aye lo
Back inna the days, dem dey buga gan
Look around, turn around see
The grace for my life is so special

Say the people wey we start I see dem no more
Stoopid!
Legoo!


snayx set greed debut for february before a spring 2027 tour
Snayx Set Greed Debut For February Before A Spring 2027 Tour
Evren E. - 15 Oct 2026
american football release a cure cover alongside an acoustic wake her up
American Football Release A Cure Cover Alongside An Acoustic Wake Her Up
Evren E. - 14 Oct 2026
blue planet iii announces may 2027 concerts with a live orchestra and filmmaking host
Blue Planet Iii Announces May 2027 Concerts With A Live Orchestra And Filmmaking Host
Evren E. - 13 Oct 2026
the wombats plan a two-part show for their debut album’s 20th anniversary
The Wombats Plan A Two-part Show For Their Debut Album’s 20th Anniversary
Evren E. - 12 Oct 2026
the chemical brothers return to open’er as 2027 line-up takes shape
The Chemical Brothers Return To Open’er As 2027 Line-up Takes Shape
Evren E. - 11 Oct 2026
Browse: